Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
escaladizzy II 🔥 are you ready?
848,499 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
35 Yorum

swagun

Zlatan are you maddddd?????? Who’s your daddy??????? ZANKU NO GO KEE US!🤯🤯🤯🤯🤯🤯 🔥🔥🔥😭😭🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯

where is wavestar?

this video too hard ye

Let’s fucking go joor 😭😭😭😭😭😭😭

“Givers never lack” finish one of my uncles 😩🔥

Guy refund that guy wetin be this trash??

we dey 🆗

Na this guy dem dey use compare naira Marley 😂😂 Wetin happen cause many disrespect ykyk

Even givers never lack finish me… make we no go far to ur uncle Atall

there oh😭❤️❤️

That guy with black tee no believe wetin e just witness. Zlatan u sabi😂

ZLANTIIIIIII 🔥🔥🔥🔥🔥

No be only your Unku givers never lack fish o Shao khan. I never recover like this 😂

Baba Lasè I will love to model for your brand sir 🤲😩 @Zlatan_Ibile @Zttwshop Y’all should help me tag him please 🙏

I will not be there.

@mavoswago Anytime you ready

Zlatan raps too wow

Kilo kilolo

Kilo connect!

We dey okay, kilo loke Boboyi behave make you no go collect

I don go dust my timber land and my jbl speaker so drop am make everywhere scatter 🔥🔥🔥

@Zlatan_Ibile am not ready 🥹

There😭

zanku!!! okayyyyy

Add your adlibs abeg

Names of Artists Zlatan Boosted with Hit Tracks. 1. Wizkid - IDK 2. Burna - Killin’ Dem 3. Ruger - Giveaway 4. Olamide - Gimme Your Love Zlantan is HIM

Givers never lack finish one of my uncle ~zlatan

Where is wave star 🥹?

there o 😭😭😭😭😭😭😭

No fit chop my eyes 👀

escaladizzzzyyyyyyy

READYYYYYY

This track is straight fire 🔥@Badboytimz , you NEED to hop on this vibe and bless us with a remix

Gentrification💔
Benzer Videolar
Sensitive content
Play safe make you no go collect Red. Escaladizzy II out now. osano
Celestial being
354,173 görüntüleme • 1 yıl önce
