正在加载视频...
视频加载失败
Escaladizzy II
32 条评论

I didn’t even know this was your part, you sound different I don play the song taya dey find your verse

Check out my Lahoo cover 🔥🔥

If not for this video, till tomorrow I will still be wondering where's shallipopi's verse

Back shot on the bed she hold my pillow 😮💨

you fresh ooooo wtf

Brand new Ferrari go skrr skrrr

I talk am say nah big igbo dey ur hand when u dey work on your verse, Epa finish work 😂😂✅

@plutomaniapopi Check dix out

the boy too fresh o

Please buy GBL for me I have been begging you since 😩😭

Shalli why u nor dey put '' say say say say'' for your song again na that verse dey always muse me oo

CAN'T WAIT FOR NASO!!! ❤️❤️❤️🎧🎧

Dem say the autotune wey you use if dem press am dem fit use the oil fry two barf of doughnut

Hear this one too!

My Benin brother, I need 500k to buy new JBL to stream that Lahore well oh

Presidoooo. Don burst my head ewoo.. See lines

Again, why I go dey find your voice shalli?

Organic SHALLI 🌶️🌶️🌶️👀👀👀👀

Ur verse for dat song na in enter pass>>🔥

Oba Pluto abeg stir fry spaghetti dey hungry me😫

different cars, different occasions

Naso!

Baba I never chop snacks and shi** since morning

Na so 🔥

Scru-scru only 💯

Looking good Mr shalli

Shally Shally My Baby🔥🔥🔥

King pluto presido vibes na real🔥💚 @plutomaniapopi Abeg Boss help your broke fan like me 🙏

I hope you know that you got the best verse on that song??

Send money for JBL if you get friend wey him name nah Joel🫶🏻

I can’t be the only one just finding out this was his part?😂. Kept looking for him through the entire song

U don steal person verse
相关视频
Sensitive content
Play safe make you no go collect Red. Escaladizzy II out now. osano
Celestial being
354,173 次观看 • 1 年前
