Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Even in maths X and Y are always the problem 😩
105,756 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
36 Yorum

@Callme_mayorlee I for give them Q next😂😂

@Callme_mayorlee 😭😭😭

See as the boy calm down chop 😂😂 no rushing

E reach daddy's turn e change from bread winner to bread eater Buh btw nobody should invite me to this kind of game Because one touch the plate 🍽 is empty

@KehindeKar905 The father is a cheat😩😩😩

Practical example of "Find X"😂

Xender app😂😂

🤣🤣🤣

Hehehe he fess test them with simple thing... smart biy. Y the mama no go break egg and bring the yolk out

Eversince I left secondary school,i still dey find X.....😂😂😂

My papa go beat me say I no get respect. 😂

Q and X, wo una go search house tire

The boy sha dey wicked 😂😂😂😂

Why do some married women call their husbands “daddym”

The guy send them to go bring arodan.

I feel like say them Just want make the pikin chop

The school wey them send Akin go no waste😁 na the two letters for maths wey hard to find (x and y) he take finish t

Omo were

Happy family

Zip dey daddy trouser now

Akin na were boy see as he dey stress his parent

The mama go provide that boi papa today i swear

Akin nah badt boy lolz I

😂😂😂 nothing like X come my head

The woman go just dey vex 😭😭😭😹

T-shirt size XXL

This boy is wicked

Una don dey use this game chop balanced diet for house?

None of those chaps had zip on their closes

Dagbalamu lomo akin yi ooo

Smart boy 😂😂😂

X get this particular problem, it’s always hard to find 😂

Him no even pity him mama 😁😁

Akin is a bad boy 😂😂😂😂😂

@hammed_rasaq1 Make mummy just go dish her own food from pot

Okay now i feel like eating okra
Benzer Videolar
Sensitive content
It's men. It's always been men. They are the problem.
Mrs. Butters 🥧
57,148 görüntüleme • 7 ay önce
