Loading video...
Video Failed to Load
Even though i was wrong, he sha wan take advantage 😏
21,341 views • 24 days ago •via X (Twitter)
44 Comments

You still carry camera mount as you come settle matter, still post am 😂 Them never find you reach house, na why.

He better do.. but i believe say all polling unit dey settled

Everywhere seleme ✌🏾

U busy rage baiting people all for content creation….. be vary careful cos u go soon jam one werey wey go blow una head off ….

No rage bait me no rage bait me

You effed up. But that guy na hungry extortionist! The reason he agreed is to extort money but he could have done it without violence.

Well said

Hmmm, unless say this one too na skit, normally person suppose don hold elbow for eye. I come for peace, una day move like bastards, Oya nau, make we match am ban for ban. You self fuck up to go there like that

Because I tell you say I be traditional man…you come carry Kai Kai come for me😂

Omo so u hear that thing 😂

Guy you de fuck up sha….. man tell you make you post something shit bout am but cuz you de find content you went ahead without his consent and posted it …… you get luck 🍀

You sure say no be me you post You suppose collect. Fishes and crocodiles for dey count your bones

If I be that guy walahi I go deck your mouth, cuz why you go record me post am without my consent.

Jonzing boy…them go still tidy you…you think say everywhere na Lagos.

U follow grown man dey talk, dey do levels dey laugh join Oboy,if he wan take u to court, e go win u,u go pay till u go back village And if still,he wan run U street,omoh, if he drive U enter ground, no pity! Ur madness deserve every shege u see U still video this one, b@stard

U video person , he say please don’t post me …. Some people no like appear for media … you just gat respect other people right

But the guy don warn you before you edit and post the video na… that’s called trespassing my gee…. There’s rule and consequences

Everything here is content😄😄😄

All skit … including this encounter …

You Dey do rubbish No try am with me cos thing go spoil real quick you think you can just meet people and harass them anyhow Omoh dey careful with people you meet no be everybody get joy

Come ph come do this rubbish

500 pa

You wan delete after video dun go viral? After the guy explicitly told you not to post it? You dun price, u must pay ehhh

Igbo people and violence na 5&6 Matter wey for don die after the prank omo ehn

The day you go try this thing with me you go know say FORGIVENESS IS A SIN AND ALL PRICE MUST BE PAID!

Osheyy lucifer the 3rd

Come try am for ZHT, you go quit this your content shitt! Anyways better luck next time kiddo! 😅

Manova carful from now Ok 🙏🙏

Bless 🙏🏾

You dey look face sha, try this with me, ur teeth will be missing instanter

Word word

You be fool , normally you suppose collect

Thank u sir

The guy an fool, them wan delete the video now e say NO na 500K e want 😂😂😂😂. Thief

Oga he warned you not to post him and you deff ear and post him so what do you want him to do if nah me bro you go bring your lawyer Allah walai

Nonsense acting mtcheeeww

Na still acting

How did you later leave there

You wan form victim keh? Don't rage bait me abeg

He told u not to post him and u went ahead to post him... Some of u don't have sense! Like me that my family doesn't know I am around, and u encountered me and go ahead and post me! Can't some of u be sensible?

These content guys wey dey go too far deserve am

You use people to do dangerous pranks, this is small cos you might do it someone who will arrest & sue you then milk the hell outta you. That video went viral and you made money out of it however if he says you should pay him better reach a compromise cos you’re in the wrong!

@manova_madeit you self too dey do

Bring down the video bro. He shouldn't do this though. He shouldn't do the cult things sha.
