Loading video...
Video Failed to Load
Igbo guys sha.. 🤦🏾♂️
285,747 views • 25 days ago •via X (Twitter)
32 Comments

This is an irresponsible skit. You and your men can easily be shot dead. Be careful and look for something responsible to do.

No try this kinda thing for obiagu or abakpa.

If dem leave this guy him go beat that squad finish

The guy already know it’s a content On a norm no guy will do like this in front of men like this ..

Your skits are always acting bro

U get luck this na content, but bro no do this kind content for everywhere oooooo, if na my ogbe u do this u fit go half naked ooooo. No sha everywhere messe

Only person wey no be Igbo will say it’s staged. That guy’s lines came from his soul

Idiot you are harassing people on the street in the name of skit.

If e sure for you, follow am nau🤣🤣🤣

Just know the nonsense wey you Dey do no be content Them go gun you down one day unless say nah plan work continue

U hear the part. If e sure for you follow am 😂😂😂😂 e too clear

The igbo guy no get joy He said you Dey waste my time then throw punch when triggered 😂

Person don tell you "kụ pụrụ m" you still wan block am.

Scripted

Omo where part 2?? Seleme squadd😩

Lol if you try this kind thing with me, 2 sec, you dn buy federal gov job, and you go pay in hard currency.

Them active bro 😂

This guy Na better Aba boy U no fit wyn them

Kai why this kain people no Dey see me !! 😭😭😭

why you no follow am? e no sure for you?😂🤧

All them Facebook content 🤦🏻♂️😂

One day Dem go kill you nothing go happen. When dem dey judge ur case your body don dey rotten under 6 feet.

Na Aba yarnings be this😂

Timber boys house of which of the god?

Wetin Igbo guys do you ?? Abii amdioha dey kill Ur papa Our brother no dey get time for play U dey call Igbo guys with Ur smelly mouth

I laugh in 99 places

Is this one too skit ?

No try this rubbish with Awka boy, Okwa akuo aka ege nti

Come Aba my guy hand go really touch u I swr

Those tall guys nor Dey shame? 😅

Acting 🎭

Make them do you something one day
