Loading video...
Video Failed to Load
Every man needs a lady like this😂
31 Comments

Na only for content you go see this thing 😂😂😂

E dey happen for real life o

Make una gather here, see una mate. I love this babe

Call the security on me for una machine wey decline me ?? Una dy mad oh

This P.O.S people are criminals, they can reverse the money immediately on their P.O.S

How would they do that?

On the P.O.S machine

The better doggy is needed to show appreciation 🫣🙈😂

The question is, why are you still sitting in the car instead of going to the house?

call security kee. poor company policy

Even though its a skit, do you think women joke with their money like men? If she dey invest on top your matter na padlock she go take lock you for that relationship 😂

Na skit sha You go security when them don debit me ? Oga manager call security

Una Go Just Dey Deceive Men With All This Kind Content! 😂😂

Name of the song at the end of the video abeg

Baby say YEAH!!!😆😆😆

Inside Nigeria Na Only For Nollywood And Content You Fit See This kind girls

Make e no fick up two times sha! 😉

Things wey no dey happen irl

Things that never happened in real life only for content.

That song in the end wasn’t necessary nau😂…classic

Nigeria banks go yenk you

Truly one in a million 💯

@2BOY_OVO Na skit jare 😂

This is not about needing a girl like this. Is about understanding cause this happens a lot about POS and restaurants. But I been never see the end of the video before I begin type the rubbish for up 👆🤣🤣🤣

Nan lie I don’t take this shit most especially I always run transfer they are scams

@grok what’s the title of the song at the end of the video

😂😂😂

Nice lady

He never expected it…..

Yimmu

The sound track 😘
Related Videos
Sensitive content
Every man needs a soft and feminine wife like this. Isn’t she soft, cute and amazing?
Senator Obi
289,680 views • 4 months ago
