Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Every man needs a lady like this😂

123,474 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Wisdomnsikak
Wisdomnsikakvor 1 Tag

Na only for content you go see this thing 😂😂😂

Profilbild von keji
kejivor 1 Tag

E dey happen for real life o

Profilbild von Wealthyomas
Wealthyomasvor 1 Tag

Make una gather here, see una mate. I love this babe

Profilbild von Bryan
Bryanvor 18 Stunden

Call the security on me for una machine wey decline me ?? Una dy mad oh

Profilbild von OR2K
OR2Kvor 1 Tag

This P.O.S people are criminals, they can reverse the money immediately on their P.O.S

Profilbild von keji
kejivor 1 Tag

How would they do that?

Profilbild von OR2K
OR2Kvor 1 Tag

On the P.O.S machine

Profilbild von Seyipadi🚀🚀
Seyipadi🚀🚀vor 1 Tag

The better doggy is needed to show appreciation 🫣🙈😂

Profilbild von God’slove Obasi
God’slove Obasivor 1 Tag

The question is, why are you still sitting in the car instead of going to the house?

Profilbild von MR.Kaleb Couture
MR.Kaleb Couturevor 1 Tag

call security kee. poor company policy

Profilbild von TeNtH_hEaVeN
TeNtH_hEaVeNvor 23 Stunden

Even though its a skit, do you think women joke with their money like men? If she dey invest on top your matter na padlock she go take lock you for that relationship 😂

Profilbild von Mr Nwankwo
Mr Nwankwovor 18 Stunden

Na skit sha You go security when them don debit me ? Oga manager call security

Profilbild von Big Sam
Big Samvor 1 Tag

Una Go Just Dey Deceive Men With All This Kind Content! 😂😂

Profilbild von UTDDanny
UTDDannyvor 1 Tag

Name of the song at the end of the video abeg

Profilbild von 🫵🏾41💰
🫵🏾41💰vor 20 Stunden

Baby say YEAH!!!😆😆😆

Profilbild von Westside
Westsidevor 1 Tag

Inside Nigeria Na Only For Nollywood And Content You Fit See This kind girls

Profilbild von blac_
blac_vor 1 Tag

Make e no fick up two times sha! 😉

Profilbild von Oluwaseun Kolawole
Oluwaseun Kolawolevor 19 Stunden

Things wey no dey happen irl

Profilbild von Moloko
Molokovor 1 Tag

Things that never happened in real life only for content.

Profilbild von Jeremaya🧠
Jeremaya🧠vor 1 Tag

That song in the end wasn’t necessary nau😂…classic

Profilbild von Miracle
Miraclevor 1 Tag

Nigeria banks go yenk you

Profilbild von Scanty Abalo
Scanty Abalovor 1 Tag

Truly one in a million 💯

Profilbild von EmmanuelTheLandGuy💎✨
EmmanuelTheLandGuy💎✨vor 1 Tag

@2BOY_OVO Na skit jare 😂

Profilbild von Mr Alex
Mr Alexvor 1 Tag

This is not about needing a girl like this. Is about understanding cause this happens a lot about POS and restaurants. But I been never see the end of the video before I begin type the rubbish for up 👆🤣🤣🤣

Profilbild von $ENT
$ENTvor 1 Tag

Nan lie I don’t take this shit most especially I always run transfer they are scams

Profilbild von Saliz
Salizvor 19 Stunden

@grok what’s the title of the song at the end of the video

Profilbild von mercyland
mercylandvor 1 Tag

😂😂😂

Profilbild von Newbie 📈💹📊
Newbie 📈💹📊vor 19 Stunden

Nice lady

Profilbild von King Slayer
King Slayervor 5 Stunden

He never expected it…..

Profilbild von Maazị Chilling
Maazị Chillingvor 1 Tag

Yimmu

Profilbild von Sheyman
Sheymanvor 22 Stunden

The sound track 😘

Ähnliche Videos