Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Every man needs a lady like this😂

123,474 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Wisdomnsikak
Wisdomnsikak1 день назад

Na only for content you go see this thing 😂😂😂

Фото профиля keji
keji1 день назад

E dey happen for real life o

Фото профиля Wealthyomas
Wealthyomas1 день назад

Make una gather here, see una mate. I love this babe

Фото профиля Bryan
Bryan20 часов назад

Call the security on me for una machine wey decline me ?? Una dy mad oh

Фото профиля OR2K
OR2K1 день назад

This P.O.S people are criminals, they can reverse the money immediately on their P.O.S

Фото профиля keji
keji1 день назад

How would they do that?

Фото профиля OR2K
OR2K1 день назад

On the P.O.S machine

Фото профиля Seyipadi🚀🚀
Seyipadi🚀🚀1 день назад

The better doggy is needed to show appreciation 🫣🙈😂

Фото профиля God’slove Obasi
God’slove Obasi1 день назад

The question is, why are you still sitting in the car instead of going to the house?

Фото профиля MR.Kaleb Couture
MR.Kaleb Couture1 день назад

call security kee. poor company policy

Фото профиля TeNtH_hEaVeN
TeNtH_hEaVeN1 день назад

Even though its a skit, do you think women joke with their money like men? If she dey invest on top your matter na padlock she go take lock you for that relationship 😂

Фото профиля Mr Nwankwo
Mr Nwankwo20 часов назад

Na skit sha You go security when them don debit me ? Oga manager call security

Фото профиля Big Sam
Big Sam1 день назад

Una Go Just Dey Deceive Men With All This Kind Content! 😂😂

Фото профиля UTDDanny
UTDDanny1 день назад

Name of the song at the end of the video abeg

Фото профиля 🫵🏾41💰
🫵🏾41💰22 часов назад

Baby say YEAH!!!😆😆😆

Фото профиля Westside
Westside1 день назад

Inside Nigeria Na Only For Nollywood And Content You Fit See This kind girls

Фото профиля blac_
blac_1 день назад

Make e no fick up two times sha! 😉

Фото профиля Oluwaseun Kolawole
Oluwaseun Kolawole21 часов назад

Things wey no dey happen irl

Фото профиля Moloko
Moloko1 день назад

Things that never happened in real life only for content.

Фото профиля Jeremaya🧠
Jeremaya🧠1 день назад

That song in the end wasn’t necessary nau😂…classic

Фото профиля Miracle
Miracle1 день назад

Nigeria banks go yenk you

Фото профиля Scanty Abalo
Scanty Abalo1 день назад

Truly one in a million 💯

Фото профиля EmmanuelTheLandGuy💎✨
EmmanuelTheLandGuy💎✨1 день назад

@2BOY_OVO Na skit jare 😂

Фото профиля Mr Alex
Mr Alex1 день назад

This is not about needing a girl like this. Is about understanding cause this happens a lot about POS and restaurants. But I been never see the end of the video before I begin type the rubbish for up 👆🤣🤣🤣

Фото профиля $ENT
$ENT1 день назад

Nan lie I don’t take this shit most especially I always run transfer they are scams

Фото профиля Saliz
Saliz21 часов назад

@grok what’s the title of the song at the end of the video

Фото профиля mercyland
mercyland1 день назад

😂😂😂

Фото профиля Newbie 📈💹📊
Newbie 📈💹📊21 часов назад

Nice lady

Фото профиля King Slayer
King Slayer7 часов назад

He never expected it…..

Фото профиля Maazị Chilling
Maazị Chilling1 день назад

Yimmu

Фото профиля Sheyman
Sheyman1 день назад

The sound track 😘

Похожие видео