正在加载视频...
视频加载失败
Every step is taking me further’👾 OutSoon!
35 条评论

Which one be out soon ,baba drop the date already 😂😭

Abeg drop this song tomorrow nah like this I dey repeat the song

You go dey Slogodo you don forget say artist don plenty instead make you dey consistent you go dey sleep dey shout zero pa

Ajeh them no fit to kill my ginger 💜💜💜

Many advisers ewo mofe tele💜💜

Omo Ballo drop song naaa Mofe ma panic ooo😅💜💜💯🙌🏻 But Zero pa💯💜

Out soon keh drop am around 12 joor

Make i go dust my speaker

Balloranking 💜 💜

Ezero slacking

Ranking mi 😊

We no understand you again bro, drops songs you go dey postpone or whine us. Naso other artists dey do their fans smh @Ballorankingzpf drop song make we stream asap

Ajeh dem no fit kill my ginger 💜😈

Balloooo!! Na ur song I Dey chop for shop since. Take ur flower 💐

Omo this jam is everywhere give us this jam nah ballo💜💐🔥

Ballooo

@Snel_sonBiller Please tomorrow is Friday drop midnight 🙏😭

Eyan balloranking yeah💯🔥

Now you’re talking my bro 😎 ❤️✨

Drop ASAP Ballo

Make you try change beat. Your vocals and lyrics good 😊 tho

Soon na when boboyi

I just want to be someone better cause am not really getting younger I gotta excel I be one man soldier every day am building something bigger 💯 💜👿

Baamiii zero panic please 🙏🙏🙏🥹🥹 I wish to be ur artist please help my career sir abfrosh by name an upcoming music artists sir hiphop

Normally you sabi and na your music Dey ginger me and inspire me to pick up my pen

Werey out soon bawo? We need this shit like fucking rn

Bring tomorrow Eje

Fuvk pr you’re talented. That’s why I fuvk with you.

Ballo release this thing biko 🙏🏻😩💜✨

We need this man

Balloranking Everywhere 💜💜💜

Ballo mhi

Which dey you we drop dis song Zp

Alaye drop joor

Let’s go joor
相关视频
Every lift is a step towards becoming a stronger, more confident me 🌼✨
Eva Angelina
22,193 次观看 • 6 个月前

