Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Everyday I’m building something bigger’👾 #outsoon‼️

90,613 просмотров • 21 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля ANGRYPUNTER🏀🐐
ANGRYPUNTER🏀🐐21 дней назад

I just want to be someone better Cuz am not really getting younger I gotta excel 1 be one man soldier Everyday i building something bigger Bami Ka mi mor awon ton ranuGba Every step is taking me further Long way coming many meter Aje dem no fit to ķill my ginger oo Anywhere d money dey sey i go dey there Tori owo duni aiye dun je Ah ko pada jor mawobe tori ojo'Nlor maroSeh oo ah Kilo m'Omor ma sunLe Emi mo kanra mor gbehJe le Many adviser ewo mo fe tele Hmm iwor mo de gbekele (Orile to falomo I gast to make am o pondandan Hmm steady raba moshOmo lor You no pikin wey dey pack am Ohun l'Omo okor) X2

Фото профиля I_D_R_I_S
I_D_R_I_S21 дней назад

This ballo no won gree give us banger this year kini gan ? 😏😏

Фото профиля wiseboy☪
wiseboy☪21 дней назад

E no supposed pass Friday na😭

Фото профиля Akorede Dc
Akorede Dc21 дней назад

Ballo yen, ezero panic 💜💜💜

Фото профиля Ola Boss
Ola Boss21 дней назад

One day you go receive your flowers 💐

Фото профиля Saint✝️Kush🐐🎶
Saint✝️Kush🐐🎶21 дней назад

Come ogun wan kill you ni??? Drop song nau Na video person just dey replay

Фото профиля oluwaseyi
oluwaseyi21 дней назад

@Ballorankingzpf IF THIS GBEDU NO COMEOUT ON FRIDAY ME AND YOU GO GET ISSUE‼️

Фото профиля Eleko
Eleko21 дней назад

Balloranking, this is going to be that song. Insha allah

Фото профиля 𝐌ᶤᗪ𝕖𝐇💜🦀
𝐌ᶤᗪ𝕖𝐇💜🦀21 дней назад

Many advice awo ni more teele😒💜

Фото профиля Fikayomiasf
Fikayomiasf21 дней назад

Baba yii Wetin sup na drop this thing na make we chop am Asap say na everytime we go wait ni Abi kilo happen again

Фото профиля Steven
Steven21 дней назад

Zero what? Zero pa ❤️💟💯💯

Фото профиля Deusricki 🧌
Deusricki 🧌21 дней назад

Release in Jesus name

Фото профиля 𝐿𝐴𝑀𝐸́𝐷𝐴😈
𝐿𝐴𝑀𝐸́𝐷𝐴😈21 дней назад

Kuku chop your song na Na until people forget the song your mind go dey

Фото профиля Tevezrichie💛🤩
Tevezrichie💛🤩21 дней назад

I swear if you don drop this hit we go drop ham for you o👿👿#Zeropanic

Фото профиля Oluwatosinnnn_😉
Oluwatosinnnn_😉21 дней назад

Bruhh see as you don change .... zero pa 4l

Фото профиля Rankingnation
Rankingnation21 дней назад

Jor Kami mon awon toranugba 🙏🤲💜

Фото профиля Adesemowo opeyemi
Adesemowo opeyemi21 дней назад

Nigga, this delay go make boys para o

Фото профиля ẞíg Dëññís🐐🔥
ẞíg Dëññís🐐🔥21 дней назад

Omoh I don dey dance now abeg I no fit wait ballo

Фото профиля Ruqqoyah✨
Ruqqoyah✨21 дней назад

I love you

Фото профиля Adex baddex
Adex baddex20 дней назад

🍃

Фото профиля Dah Future
Dah Future21 дней назад

Bamhi Dropped the song💜🙌🙏🙏🙏

Фото профиля George
George21 дней назад

Another freestyle till Una notice me🥹😭

Фото профиля Kuwam Fortune !?
Kuwam Fortune !?21 дней назад

🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Фото профиля King Hayjay 🖤💐
King Hayjay 🖤💐21 дней назад

If u no quick drop this gbedu me and you go get serious issue sha.

Фото профиля Melz🦅🦅
Melz🦅🦅21 дней назад

Baba abeg drop date for d jam🔥🔥

Фото профиля DC 😈💲🪖
DC 😈💲🪖21 дней назад

@justtoyyo 👾 mo active!

Фото профиля Steven
Steven21 дней назад

I can’t wait for ballo to drop ooo zero panic ❤️

Фото профиля Kate Alice
Kate Alice21 дней назад

Ballo lanje ballo tiwa zero pa family

Фото профиля Asafa Mujeeb 🇧🇪 🇧🇪 🇧🇪 🇧🇪
Asafa Mujeeb 🇧🇪 🇧🇪 🇧🇪 🇧🇪21 дней назад

Zero pa 💜😈

Фото профиля Steven
Steven21 дней назад

Am so hungry for you to drop 💯 i love you forever zero pa

Фото профиля DHIMHEXXX
DHIMHEXXX21 дней назад

Zero pa ✝️✅

Фото профиля Baby Thug 💜
Baby Thug 💜20 дней назад

@Ayothegreat001 Anytime we pull up dem go feel ham nah why dem Dey call ham king of the street👾 If no be badboy ranking Abeg go front ZPF 4L💜👾

Фото профиля Pelumi yen sha
Pelumi yen sha21 дней назад

Joh Kami mo awon to ranugba🤦🏾‍♂️🤲

Похожие видео