正在加载视频...
视频加载失败
Everybody don craze finish 😭😂
48 条评论

There’s new pandemic of madness in this country 😂

another day new madness 😭

Why she dey throw sign ? 😭😭

Na the sign dey vex me pass 😭😭

Omo my namesake done fra this girl sha 😭😭😭😭😭💔

Love na crazy feeling 😭

Emmaaaa, Emaaaaaa Ema Wetin you do am?😭

😂😂😂😂

@CHULLY1010 If this one no dey careful she go craze o 😂 💔

@CHULLY1010 she don already craze 😭

Save my Asake playlist on Spotify and enjoy all of his songs.

Omo wetin be this

Heartbreak😂

Who get chain ⛓️ this matter pass rope

😂😂

Omo wetin be dis 😂

😂

Make dem leave me nau😭

wetin you do her no good 😭

What the thugger sign for?

😂😂😂😂

Fra 😭😭 wetin Ema do this one again

If no be love na Fuk 😂

Both fr 😂

Wetin be this 😭😭

dem break her heart 😂

Gang gang gang gang 🤣

Na the last stage of fra be this😂💔

😂😂😂

When a girl hurts my feels and I leave her ,I want her to hurt this bad or worse .

@thisgokeboyysef come carry ur LOML 😭😭

Na only Davido fit understand

Haaa😭😭

Werey still Dey throw gng sign 😂

na Emma teach her 😂😂

Wetin be this 😭

Fyne shit😭😂

@Yourfavboy495 waytin u dey tell dis girls ?? 🫣🤣

That Fawkkkk at the end 😂😂😂

@only1Diieko forgive her

What’s with the hand 😂

I no even understand 😭😭😭

Wey tin Emma do self?

Omo, see fra 😭

@CHULLY1010 Calm down Ema don go, find another paying client.

Olorun se 😂🤟

Which kin FRAAA be this ????😂

Emma, go carry bodyguard o 😂
相关视频
Sensitive content
Guy humble mercy don finish me😂😭😭
Beri🌚
56,196 次观看 • 8 个月前
Sensitive content
This guy don finish Deeone 😭😂
Oyindamola🙄
269,206 次观看 • 1 年前
