Loading video...
Video Failed to Load
Everything na Tactics 🤣🤣🤣
14,393 views • 8 months ago •via X (Twitter)
43 Comments

This guy is good at what he does🤣🤣

He’s too good

He’s very talented 🤭

Very very

Ęni ifàrà dà🤣🤣

Ile aye o le 🤣

This guy still dey since... He should av been arrested nau 😂

He Dey active 🤣

Motigbeyin ni hookup ri 😂

That part 😂🤣

Abeg Shey no be the same Osun or Ibadan girl wey say get bad mouth be this

Na she

dem never arrest this guy 😀😀

No yet

😀😀😀

This Tactical Man again? 😆😀

Na him o🤣

Na him still be Therapist Isonu 😀😆😃

Tactics nii If he later best you till death too na tactics 😂😂

You go apply sense 🤣

Tactics loogba

Life no hard at all

I really wish arike hit the big screen. She and okola baby are super talented. Na real tactics .

She’s talented

She is very very talented tbh.

Dem no go teach you this one for school oo 😂😂

At all

Awon werey meji😂

Werrey gan 🤣

Favorite duo🤣

Them too sabi

Make dem throw this boy for prison misplace key with all this him advice 🤣

As ow 🤣🤣

🤣🤣

Lmao Tactics ni o

LoL 😁

Allah WALAHI 😂🤣🤣🤣😂

😂😂😂😂😂

Tactics emi e😂😂

@StreamviDL download

😂😂😂😂😂 O gbe shekpe straight 🤣🤣🤣

Na still Tactics now 😂😂

😂😂😂 My phone fell from my hand 😭😂😂
