Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
everything na update 😂
89,922 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
44 Yorum

Above all the hate comments Bro you're going places, the sky is so wide for all to fly You did so well I'm rooting for you The sad ones will find it hard to laugh still You can't help everybody.

🖤💯

To be honest I saw all the hateful comments but let's be real I laughed hard 😭😂

No go learn work

teach me gang

What happened to your leader? He ran...like Iran 😂

Try no de talk everything bro

??

You too useless 😂

😂

You’re dry brr… you’re not funny at all, you better go learn barber

👍

You consider this funny??

guy which kain lappy b this 🤣🤦🏿♂️

You be werey

😂

Wow.... This is well scripted and very funny although 😂 😂 😂 😂 😂

God’s plan 🎶

Omo twitter / X people Una no get sense of humour at all .. this video funny die

Na this laptop you wan use collect 100k$?

why u keep doing this 😭😭😂😂😂

"Na bomb I dey bomb oh" na why dem find you come nau🤣🤣🤣

🤣 guyy I love your content

Continue Dey cast

"I sh0t all the Iran 🇮🇷 soldiers, I found their leader but guess what? E ran"

What’s this dance for bro ??? 😂😂😂😂

Return my data

type your number

How he take continue without laughing??😭 I go don burst laugh for that fufu part 😂😂😂

That laptop dy work so?

Kputu you no well at all 😂😂

U still con get flows , iran…….. he ran 😂😂🫡

Bro, all those h8 comments no concern me, Wo this shii is funny walahi, I laughed my ass out. I just followed you kindly follow back.

Naija and updates 5&6

No oo🤣🤣🤣

How far bro , carry me along me self wan follow u go battle field 😂😂. Funny content 🫡

I like that your small dance you Dey do sha 😂😂😂😂

Werey this your dance ehn 😂😂😂😂

Omo these is funny, I love it 🥰

Na you try pass guy 😂😂

If I ever found you funny Make I bend

👍

@_Effy_E I need you to take his comment, print it and position it to face you when you wake up each morning. You have a task to make him eat his word A course mate told me "do you know what it takes to be a software engineer" in a group publicly. People laughed. That was what i needed.

@iconicdrizzy_ all this talk instead of telling him to add more effort to his skits

