Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Everywhere don blurr 😂
730,486 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 42

I go use this update fvck 3 girls this month 😂😂😭

Lucifer 😂

Na you give me update so oh😂😭

U suppose know say me no be newcomer!! I go run this update 😅

😂

Devil Dey fear fear that guy 🤣😂

😂😂

First thing you suppose learn as you enter street na how to recognize real&fake dollars 😅

+234 no Dey do this one again oo 😅 those girls no go pay for their ride

Free food, free food, free transportation, and free accommodation 🤣🤣🤣🤣. Smart guy

Scamer later got scammed As a lady, will you go back to challenge the guy?

Fmt sharp o 😂

Ajeh 😂😂

@Lonebo11 All of una wey Dey shout new update make una please try am o una go cry blood.

The red flag was there, she just wanted a banner instead

@beri_grizou This update don cast already, Abuja boys lol

Omo e blur true true oo 😂

Mama don go pay for her own hookup ke 😂😂

I don see why some people nó fit enter Heaven 😭😭😂😂😂😂

Na you carry am Abi na him carry you 😂

The line... You know what I told you about now, my account is having issues 😂

Why you go dey cast this kind update online naw😅

Air go first carry you like nylon

lol 😂

Bitch took the bait!! Geeet in jooooor!! She shoofo owo and ofoo ara (she paid with her own money and body)😂

See update 😹🤣

Lol reminds me of one incident in 2017 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Ómó 😂😂

Lol you know say them these babes don dey rob ijgb then constantly, they will move chains, phones and raw cash

Woman way Dey mumu like this nor day o 😂

The song alone I no be new comer ohh

This one na sure update o 😂 lol

Everywhere don blurr 😂 This one too funny

@DurkioWiz Opportunity doesn’t come but once guys Do not have that mindset please

Women dey really still fall for this scam ? 😂

U no go chop rice ke

Everybody say Updateeeeeeeeeeeeeeee 😂😂😂😂😂

Etun gbe olosho lawin ni? Egbe olosho lawin etu fi fake money tanlo😂😂

Waything con happened?

@ernest_dardom Person bank app get issue how e wan take pay u. What if he had to go to bank to pay u.

Una don start o , why una dey cast this update nah🤦🏿😂

Home win either half
