Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Everywhere go just BLUR! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

158,056 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von TILL 99
TILL 99vor 7 Monaten

Na why I dey like play 2up

Profilbild von Ayotundé
Ayotundévor 7 Monaten

@FOkpolokpo Na for that 2:0 I for don cashout since

Profilbild von Kingdom Billionaire༺†༻🇸🇪💰
Kingdom Billionaire༺†༻🇸🇪💰vor 7 Monaten

With 1 up or 2 up, he’ll have been celebrating before tje end of the game.

Profilbild von Big Dreams
Big Dreamsvor 7 Monaten

Na me know wetin do me this day

Profilbild von KILAMLUDBA 💭
KILAMLUDBA 💭vor 7 Monaten

@MarcsJr3 Why all of una dey cap for cs? Who go cash out 5m inside 55m wey your team dey lead 2-0?

Profilbild von Horeh_lakeside
Horeh_lakesidevor 7 Monaten

Y U NO PUT 2 Up DEN FOR DON CREDIT U BEFORE 90MIN PLAY FINISH

Profilbild von Burnt Dodo
Burnt Dodovor 7 Monaten

Bro, this thing happens….. I’ll cashout once I saw that 8M base on experience

Profilbild von Ayoola
Ayoolavor 7 Monaten

I know a team in Laliga that can go 3 goals up and my mind won't still be at ease

Profilbild von Kvng nike 😎
Kvng nike 😎vor 7 Monaten

E get reason sportybet put 2up I for don dey celebrate after the second goal don enter

Profilbild von The ElRey💎💎
The ElRey💎💎vor 7 Monaten

Girona did me this last year 😢 two games left for 56m .. girona was losing 2:0first half . Sporty locked cash out till 50 minutes and open when it’s 180k.. I cashed out 180k and Girona won 4:2 … i was shivering throughout the night

Profilbild von millie
millievor 7 Monaten

It’s only when you don’t use the 2up feature you’ll not win this game

Profilbild von Oblock🤍🇨🇭
Oblock🤍🇨🇭vor 7 Monaten

I remember man city Vs Tottenham I jejely pick 2up. After 2-0 lead by man city I begin see Beta cashout While some pple dey sporty comment section dey cry when the ball played 2-2 Same thing happened last weekend on Leverkusen 2-0 & later play 3-3 Don't be greedy bro, play 2up

Profilbild von CFC Savage💙👑
CFC Savage💙👑vor 7 Monaten

You get your plan dem get their plan

Profilbild von 𝑱𝒐𝒏𝒂𝒉𝒔𝒐𝒏
𝑱𝒐𝒏𝒂𝒉𝒔𝒐𝒏vor 7 Monaten

only insane ones will ignore 2 up for straight wins these days.

Profilbild von NOTASAINT🥳
NOTASAINT🥳vor 7 Monaten

wallai everywhere go blur for straight 72 hours

Profilbild von mistarSam
mistarSamvor 7 Monaten

That 43+3 min goal dey pain die 🤣🤣🤣

Profilbild von Vins ❤️‍🔥
Vins ❤️‍🔥vor 7 Monaten

The most annoying thing is whenever I play Spanish teams to 0ver 1.5 and in 5 minutes, the scoreline is 1-0 and the useless teams goes on to finish the match like that

Profilbild von David
Davidvor 7 Monaten

Y u sef no use 2up 😂😂

Profilbild von Simechee
Simecheevor 7 Monaten

In 2015, I placed a bet hoping to win my first 5 million. The last game needed over 1.5 goals. In the first 5 minutes, a goal was scored, so I felt relaxed and even fell asleep, thinking the game was already secured. Imagine waking up later to find out the goal was disallowed and the match ended 0–0.

Profilbild von Mr.Bundin💯🇬🇭
Mr.Bundin💯🇬🇭vor 7 Monaten

@messi

Profilbild von AMG ☝🏾🤍
AMG ☝🏾🤍vor 7 Monaten

🤣🤣🤣🤣

Profilbild von 707AUTOS
707AUTOSvor 7 Monaten

At 3-0 the cash out suppose enter like 30m since it’s the last game to win 55m

Profilbild von LIVING_LEGEND60 🐐
LIVING_LEGEND60 🐐vor 7 Monaten

Oloriburuku Leverkusen

Profilbild von korede #wesleyfofanaOUT
korede #wesleyfofanaOUTvor 7 Monaten

unrealistic cause why i no go 2up?

Profilbild von Lommy
Lommyvor 7 Monaten

Lols… that’s where 1up and 2up come in in sportybet

Profilbild von QD
QDvor 7 Monaten

At 3-0 cashout go don swell like 30m 😂

Profilbild von Oblock🤍🇨🇭
Oblock🤍🇨🇭vor 7 Monaten

If my last game play 2-0 I don boom 💥 be that na I no follow those greedy pple wey no dey play 2up

Profilbild von Manuel Designs
Manuel Designsvor 7 Monaten

But 2up dun enter naa 😹😹😹

Profilbild von Iamfano
Iamfanovor 7 Monaten

He was too greedy though if I was in his shoes id cash out at 2-0 that is more than enough already

Profilbild von Sir_Mavis
Sir_Mavisvor 7 Monaten

I know say na Draw he go end las las..Away fit win self 😂😂😂

Profilbild von OLAYIMIKA 🖤
OLAYIMIKA 🖤vor 7 Monaten

That thing no good o😂

Profilbild von EDITOR-IN-CHIEF OF 9JA
EDITOR-IN-CHIEF OF 9JAvor 7 Monaten

@_enugupikin I’ve been here before, unforgettable night, betting is too hard

Profilbild von blackzakamota, Abùró (Martin Luther King)
blackzakamota, Abùró (Martin Luther King)vor 7 Monaten

And the bastard celta vigo did this some weeks ago 😭😭 I nearly wan mad..

Profilbild von Qartii
Qartiivor 7 Monaten

2 up I don chop already

Profilbild von CITYZEN JESSY💦
CITYZEN JESSY💦vor 7 Monaten

This is why 1Up and 2Up are very important

Ähnliche Videos