Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Everywhere go just BLUR! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

158,056 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

TILL 99 profil fotoğrafı
TILL 997 ay önce

Na why I dey like play 2up

Ayotundé profil fotoğrafı
Ayotundé7 ay önce

@FOkpolokpo Na for that 2:0 I for don cashout since

Kingdom Billionaire༺†༻🇸🇪💰 profil fotoğrafı
Kingdom Billionaire༺†༻🇸🇪💰7 ay önce

With 1 up or 2 up, he’ll have been celebrating before tje end of the game.

Big Dreams profil fotoğrafı
Big Dreams7 ay önce

Na me know wetin do me this day

KILAMLUDBA 💭 profil fotoğrafı
KILAMLUDBA 💭7 ay önce

@MarcsJr3 Why all of una dey cap for cs? Who go cash out 5m inside 55m wey your team dey lead 2-0?

Horeh_lakeside profil fotoğrafı
Horeh_lakeside7 ay önce

Y U NO PUT 2 Up DEN FOR DON CREDIT U BEFORE 90MIN PLAY FINISH

Burnt Dodo profil fotoğrafı
Burnt Dodo7 ay önce

Bro, this thing happens….. I’ll cashout once I saw that 8M base on experience

Ayoola profil fotoğrafı
Ayoola7 ay önce

I know a team in Laliga that can go 3 goals up and my mind won't still be at ease

Kvng nike 😎 profil fotoğrafı
Kvng nike 😎7 ay önce

E get reason sportybet put 2up I for don dey celebrate after the second goal don enter

The ElRey💎💎 profil fotoğrafı
The ElRey💎💎7 ay önce

Girona did me this last year 😢 two games left for 56m .. girona was losing 2:0first half . Sporty locked cash out till 50 minutes and open when it’s 180k.. I cashed out 180k and Girona won 4:2 … i was shivering throughout the night

millie profil fotoğrafı
millie7 ay önce

It’s only when you don’t use the 2up feature you’ll not win this game

Oblock🤍🇨🇭 profil fotoğrafı
Oblock🤍🇨🇭7 ay önce

I remember man city Vs Tottenham I jejely pick 2up. After 2-0 lead by man city I begin see Beta cashout While some pple dey sporty comment section dey cry when the ball played 2-2 Same thing happened last weekend on Leverkusen 2-0 & later play 3-3 Don't be greedy bro, play 2up

CFC Savage💙👑 profil fotoğrafı
CFC Savage💙👑7 ay önce

You get your plan dem get their plan

𝑱𝒐𝒏𝒂𝒉𝒔𝒐𝒏 profil fotoğrafı
𝑱𝒐𝒏𝒂𝒉𝒔𝒐𝒏7 ay önce

only insane ones will ignore 2 up for straight wins these days.

NOTASAINT🥳 profil fotoğrafı
NOTASAINT🥳7 ay önce

wallai everywhere go blur for straight 72 hours

mistarSam profil fotoğrafı
mistarSam7 ay önce

That 43+3 min goal dey pain die 🤣🤣🤣

Vins ❤️‍🔥 profil fotoğrafı
Vins ❤️‍🔥7 ay önce

The most annoying thing is whenever I play Spanish teams to 0ver 1.5 and in 5 minutes, the scoreline is 1-0 and the useless teams goes on to finish the match like that

David profil fotoğrafı
David7 ay önce

Y u sef no use 2up 😂😂

Simechee profil fotoğrafı
Simechee7 ay önce

In 2015, I placed a bet hoping to win my first 5 million. The last game needed over 1.5 goals. In the first 5 minutes, a goal was scored, so I felt relaxed and even fell asleep, thinking the game was already secured. Imagine waking up later to find out the goal was disallowed and the match ended 0–0.

Mr.Bundin💯🇬🇭 profil fotoğrafı
Mr.Bundin💯🇬🇭7 ay önce

@messi

AMG ☝🏾🤍 profil fotoğrafı
AMG ☝🏾🤍7 ay önce

🤣🤣🤣🤣

707AUTOS profil fotoğrafı
707AUTOS7 ay önce

At 3-0 the cash out suppose enter like 30m since it’s the last game to win 55m

LIVING_LEGEND60 🐐 profil fotoğrafı
LIVING_LEGEND60 🐐7 ay önce

Oloriburuku Leverkusen

korede #wesleyfofanaOUT profil fotoğrafı
korede #wesleyfofanaOUT7 ay önce

unrealistic cause why i no go 2up?

Lommy profil fotoğrafı
Lommy7 ay önce

Lols… that’s where 1up and 2up come in in sportybet

QD profil fotoğrafı
QD7 ay önce

At 3-0 cashout go don swell like 30m 😂

Oblock🤍🇨🇭 profil fotoğrafı
Oblock🤍🇨🇭7 ay önce

If my last game play 2-0 I don boom 💥 be that na I no follow those greedy pple wey no dey play 2up

Manuel Designs profil fotoğrafı
Manuel Designs7 ay önce

But 2up dun enter naa 😹😹😹

Iamfano profil fotoğrafı
Iamfano7 ay önce

He was too greedy though if I was in his shoes id cash out at 2-0 that is more than enough already

Sir_Mavis profil fotoğrafı
Sir_Mavis7 ay önce

I know say na Draw he go end las las..Away fit win self 😂😂😂

OLAYIMIKA 🖤 profil fotoğrafı
OLAYIMIKA 🖤7 ay önce

That thing no good o😂

EDITOR-IN-CHIEF OF 9JA profil fotoğrafı
EDITOR-IN-CHIEF OF 9JA7 ay önce

@_enugupikin I’ve been here before, unforgettable night, betting is too hard

blackzakamota, Abùró (Martin Luther King) profil fotoğrafı
blackzakamota, Abùró (Martin Luther King)7 ay önce

And the bastard celta vigo did this some weeks ago 😭😭 I nearly wan mad..

Qartii profil fotoğrafı
Qartii7 ay önce

2 up I don chop already

CITYZEN JESSY💦 profil fotoğrafı
CITYZEN JESSY💦7 ay önce

This is why 1Up and 2Up are very important

Benzer Videolar