Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everywhere good for this side๐๐๐๐๐๐๐
25,938 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
45 Kommentare

WT a f00l๐ Una go learn

Small girl like you dey call your brother F00l, you no get respect ooo

@_chelseabby_ Abgiiii

@_chelseabby_ Me I just dey even follow you play as I dey the mood, weitin concern me and your insvlts, how many many person don see from una like this, na normal thing, just even joking as I am in the mood, normally, we dey ignore ๐๐๐๐๐

@folakefc @_chelseabby_ No mind that one jare you sef no wan focus again bayii o !

@folakefc @_chelseabby_ Na freestyle

I get cashout of 6.7million and na arsenal remain to enter. I no go cash out. I too believe my team die

Bro $2k USDT? Make we use am play?

Oga if you wan give me money, give me moneyโฆ on top small play, you don dey talk 2k$, calm down ๐๐๐๐

Na arsenal nau.. Them go win.. from your video you de very sure.. I de like det underdogs..

Na only yansh you sabi.. nothing Dey your head. A fool at fourth ๐คฃ๐คฃ

Naso una dey play am for air all una live una no see European trophy carry u wan come dey follow Messi of clubs talk d only club dat has won it all no worry u go pull dat hoodie wen match start cos even inside AC u go feel am...

Bro how far where is my money

Canโt you make a reasonable comment without been tribalistic?? Canโt you discuss football and bants without bringing tribes?? Canโt you have fun without involving tribes?? Haa, na wa ooo

@ariyiB What's wrong with the tweet?

@Wisdom_Don_ @ariyiB People don carry Nigerian politics dey enter football.๐ญ๐ญ E no go work. Football United us regardless of your ethnicity or tribe.

@Debisicool @Wisdom_Don_ I go block the guy now

How market???

How far come n reply us .. we give you red card saf you no reach , we give you doggy style you still no reach โฆ. Your eye don turn blue abi

How far OG?

Fair result

You don cut people game you suppose run giveaway

E still good?

Pls grow up more to a man, your emotions is still taking best of you

lol ๐ what now happen Oga

How market bro

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Talk again

Incase you get game like that @kelvin_blvck741

The bet cut abi e no cut ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Elenu

Till den

Since youโve been supporting Arsenal youโve never watch your team lift anything other than plate and FA cup

Igberaga... Igberashanle..... Radaradaskiii

Werey I hope say your ticket don tear

Day play bro lol ๐ ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐คช๐คช

Okay ๐

Ariyibi don drop update ๐

Sharp

Elenu ๐๐

I hope say you cash out๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You dey kotor too much I will explain after the game

Enu po ๐

When e reach to beat Arsenal fans. Leave this Egbon for me. I wan first cut him beards commot ๐

The hate against us is what makes happy
