Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Everywhere good for this side😃😂😂😂😃😂😂

25,938 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)

45 Yorum

Folake 🦅 profil fotoğrafı
Folake 🦅11 ay önce

WT a f00l😂 Una go learn

ariyibifocus profil fotoğrafı
ariyibifocus11 ay önce

Small girl like you dey call your brother F00l, you no get respect ooo

CHELSEABBY profil fotoğrafı
CHELSEABBY11 ay önce

@_chelseabby_ Abgiiii

ariyibifocus profil fotoğrafı
ariyibifocus11 ay önce

@_chelseabby_ Me I just dey even follow you play as I dey the mood, weitin concern me and your insvlts, how many many person don see from una like this, na normal thing, just even joking as I am in the mood, normally, we dey ignore 😃😃😁😂😂

16 DNS profil fotoğrafı
16 DNS11 ay önce

@folakefc @_chelseabby_ No mind that one jare you sef no wan focus again bayii o !

ariyibifocus profil fotoğrafı
ariyibifocus11 ay önce

@folakefc @_chelseabby_ Na freestyle

LEY profil fotoğrafı
LEY11 ay önce

I get cashout of 6.7million and na arsenal remain to enter. I no go cash out. I too believe my team die

Iykebaba profil fotoğrafı
Iykebaba11 ay önce

Bro $2k USDT? Make we use am play?

ariyibifocus profil fotoğrafı
ariyibifocus11 ay önce

Oga if you wan give me money, give me money… on top small play, you don dey talk 2k$, calm down 😃😂😂😂

Iykebaba profil fotoğrafı
Iykebaba11 ay önce

Na arsenal nau.. Them go win.. from your video you de very sure.. I de like det underdogs..

nakadimoss🦅 profil fotoğrafı
nakadimoss🦅11 ay önce

Na only yansh you sabi.. nothing Dey your head. A fool at fourth 🤣🤣

Big K FX profil fotoğrafı
Big K FX11 ay önce

Naso una dey play am for air all una live una no see European trophy carry u wan come dey follow Messi of clubs talk d only club dat has won it all no worry u go pull dat hoodie wen match start cos even inside AC u go feel am...

David profil fotoğrafı
David11 ay önce

Bro how far where is my money

ariyibifocus profil fotoğrafı
ariyibifocus11 ay önce

Can’t you make a reasonable comment without been tribalistic?? Can’t you discuss football and bants without bringing tribes?? Can’t you have fun without involving tribes?? Haa, na wa ooo

Debi Is Cool profil fotoğrafı
Debi Is Cool11 ay önce

@ariyiB What's wrong with the tweet?

ObserverOBL profil fotoğrafı
ObserverOBL11 ay önce

@Wisdom_Don_ @ariyiB People don carry Nigerian politics dey enter football.😭😭 E no go work. Football United us regardless of your ethnicity or tribe.

ariyibifocus profil fotoğrafı
ariyibifocus11 ay önce

@Debisicool @Wisdom_Don_ I go block the guy now

LIT EVIL profil fotoğrafı
LIT EVIL11 ay önce

How market???

D-sky profil fotoğrafı
D-sky11 ay önce

How far come n reply us .. we give you red card saf you no reach , we give you doggy style you still no reach …. Your eye don turn blue abi

Blueside profil fotoğrafı
Blueside11 ay önce

How far OG?

ariyibifocus profil fotoğrafı
ariyibifocus11 ay önce

Fair result

Blueside profil fotoğrafı
Blueside11 ay önce

You don cut people game you suppose run giveaway

Kaka profil fotoğrafı
Kaka11 ay önce

E still good?

BLUECROWN💙💙 profil fotoğrafı
BLUECROWN💙💙11 ay önce

Pls grow up more to a man, your emotions is still taking best of you

IFECO4REAL profil fotoğrafı
IFECO4REAL11 ay önce

lol 😂 what now happen Oga

Psalm profil fotoğrafı
Psalm11 ay önce

How market bro

PlasticManCityFan profil fotoğrafı
PlasticManCityFan11 ay önce

🤣🤣🤣🤣

joe profil fotoğrafı
joe11 ay önce

Talk again

Clinton Blinks7 profil fotoğrafı
Clinton Blinks711 ay önce

Incase you get game like that @kelvin_blvck741

precious amadi profil fotoğrafı
precious amadi11 ay önce

The bet cut abi e no cut 🤣🤣🤣

So cool profil fotoğrafı
So cool11 ay önce

Elenu

DEATH profil fotoğrafı
DEATH11 ay önce

Till den

Is life Eezy? profil fotoğrafı
Is life Eezy?11 ay önce

Since you’ve been supporting Arsenal you’ve never watch your team lift anything other than plate and FA cup

HusbandMaterial profil fotoğrafı
HusbandMaterial11 ay önce

Igberaga... Igberashanle..... Radaradaskiii

💯% Ogbafia 🇳🇬🇬🇧 profil fotoğrafı
💯% Ogbafia 🇳🇬🇬🇧11 ay önce

Werey I hope say your ticket don tear

Sure Sporting Of Lagos profil fotoğrafı
Sure Sporting Of Lagos11 ay önce

Day play bro lol 😂 😝😝😝😝😝😂😛😛😛🤪🤪

Vix™️ profil fotoğrafı
Vix™️11 ay önce

Okay 😂

iam ufuoma profil fotoğrafı
iam ufuoma11 ay önce

Ariyibi don drop update 😄

Agboolaolakunle profil fotoğrafı
Agboolaolakunle11 ay önce

Sharp

Olawire profil fotoğrafı
Olawire11 ay önce

Elenu 😂😂

Ayotunde Adejumo profil fotoğrafı
Ayotunde Adejumo11 ay önce

I hope say you cash out🤣🤣🤣🤣

NTFØ profil fotoğrafı
NTFØ11 ay önce

You dey kotor too much I will explain after the game

Black Guy profil fotoğrafı
Black Guy11 ay önce

Enu po 😂

Bizzle of Africa profil fotoğrafı
Bizzle of Africa11 ay önce

When e reach to beat Arsenal fans. Leave this Egbon for me. I wan first cut him beards commot 😂

B.K profil fotoğrafı
B.K11 ay önce

The hate against us is what makes happy

Benzer Videolar