ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Everywhere good for this side๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

25,938 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 11 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

45 ๆก่ฏ„่ฎบ

Folake ๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
Folake ๐Ÿฆ…11 ไธชๆœˆๅ‰

WT a f00l๐Ÿ˜‚ Una go learn

ariyibifocus ็š„ๅคดๅƒ
ariyibifocus11 ไธชๆœˆๅ‰

Small girl like you dey call your brother F00l, you no get respect ooo

CHELSEABBY ็š„ๅคดๅƒ
CHELSEABBY11 ไธชๆœˆๅ‰

@_chelseabby_ Abgiiii

ariyibifocus ็š„ๅคดๅƒ
ariyibifocus11 ไธชๆœˆๅ‰

@_chelseabby_ Me I just dey even follow you play as I dey the mood, weitin concern me and your insvlts, how many many person don see from una like this, na normal thing, just even joking as I am in the mood, normally, we dey ignore ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

16 DNS ็š„ๅคดๅƒ
16 DNS11 ไธชๆœˆๅ‰

@folakefc @_chelseabby_ No mind that one jare you sef no wan focus again bayii o !

ariyibifocus ็š„ๅคดๅƒ
ariyibifocus11 ไธชๆœˆๅ‰

@folakefc @_chelseabby_ Na freestyle

LEY ็š„ๅคดๅƒ
LEY11 ไธชๆœˆๅ‰

I get cashout of 6.7million and na arsenal remain to enter. I no go cash out. I too believe my team die

Iykebaba ็š„ๅคดๅƒ
Iykebaba11 ไธชๆœˆๅ‰

Bro $2k USDT? Make we use am play?

ariyibifocus ็š„ๅคดๅƒ
ariyibifocus11 ไธชๆœˆๅ‰

Oga if you wan give me money, give me moneyโ€ฆ on top small play, you don dey talk 2k$, calm down ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Iykebaba ็š„ๅคดๅƒ
Iykebaba11 ไธชๆœˆๅ‰

Na arsenal nau.. Them go win.. from your video you de very sure.. I de like det underdogs..

nakadimoss๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
nakadimoss๐Ÿฆ…11 ไธชๆœˆๅ‰

Na only yansh you sabi.. nothing Dey your head. A fool at fourth ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Big K FX ็š„ๅคดๅƒ
Big K FX11 ไธชๆœˆๅ‰

Naso una dey play am for air all una live una no see European trophy carry u wan come dey follow Messi of clubs talk d only club dat has won it all no worry u go pull dat hoodie wen match start cos even inside AC u go feel am...

David ็š„ๅคดๅƒ
David11 ไธชๆœˆๅ‰

Bro how far where is my money

ariyibifocus ็š„ๅคดๅƒ
ariyibifocus11 ไธชๆœˆๅ‰

Canโ€™t you make a reasonable comment without been tribalistic?? Canโ€™t you discuss football and bants without bringing tribes?? Canโ€™t you have fun without involving tribes?? Haa, na wa ooo

Debi Is Cool ็š„ๅคดๅƒ
Debi Is Cool11 ไธชๆœˆๅ‰

@ariyiB What's wrong with the tweet?

ObserverOBL ็š„ๅคดๅƒ
ObserverOBL11 ไธชๆœˆๅ‰

@Wisdom_Don_ @ariyiB People don carry Nigerian politics dey enter football.๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ E no go work. Football United us regardless of your ethnicity or tribe.

ariyibifocus ็š„ๅคดๅƒ
ariyibifocus11 ไธชๆœˆๅ‰

@Debisicool @Wisdom_Don_ I go block the guy now

LIT EVIL ็š„ๅคดๅƒ
LIT EVIL11 ไธชๆœˆๅ‰

How market???

D-sky ็š„ๅคดๅƒ
D-sky11 ไธชๆœˆๅ‰

How far come n reply us .. we give you red card saf you no reach , we give you doggy style you still no reach โ€ฆ. Your eye don turn blue abi

Blueside ็š„ๅคดๅƒ
Blueside11 ไธชๆœˆๅ‰

How far OG?

ariyibifocus ็š„ๅคดๅƒ
ariyibifocus11 ไธชๆœˆๅ‰

Fair result

Blueside ็š„ๅคดๅƒ
Blueside11 ไธชๆœˆๅ‰

You don cut people game you suppose run giveaway

Kaka ็š„ๅคดๅƒ
Kaka11 ไธชๆœˆๅ‰

E still good?

BLUECROWN๐Ÿ’™๐Ÿ’™ ็š„ๅคดๅƒ
BLUECROWN๐Ÿ’™๐Ÿ’™11 ไธชๆœˆๅ‰

Pls grow up more to a man, your emotions is still taking best of you

IFECO4REAL ็š„ๅคดๅƒ
IFECO4REAL11 ไธชๆœˆๅ‰

lol ๐Ÿ˜‚ what now happen Oga

Psalm ็š„ๅคดๅƒ
Psalm11 ไธชๆœˆๅ‰

How market bro

PlasticManCityFan ็š„ๅคดๅƒ
PlasticManCityFan11 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

joe ็š„ๅคดๅƒ
joe11 ไธชๆœˆๅ‰

Talk again

Clinton Blinks7 ็š„ๅคดๅƒ
Clinton Blinks711 ไธชๆœˆๅ‰

Incase you get game like that @kelvin_blvck741

precious amadi ็š„ๅคดๅƒ
precious amadi11 ไธชๆœˆๅ‰

The bet cut abi e no cut ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

So cool ็š„ๅคดๅƒ
So cool11 ไธชๆœˆๅ‰

Elenu

DEATH ็š„ๅคดๅƒ
DEATH11 ไธชๆœˆๅ‰

Till den

Is life Eezy? ็š„ๅคดๅƒ
Is life Eezy?11 ไธชๆœˆๅ‰

Since youโ€™ve been supporting Arsenal youโ€™ve never watch your team lift anything other than plate and FA cup

HusbandMaterial ็š„ๅคดๅƒ
HusbandMaterial11 ไธชๆœˆๅ‰

Igberaga... Igberashanle..... Radaradaskiii

๐Ÿ’ฏ% Ogbafia ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿ’ฏ% Ogbafia ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง11 ไธชๆœˆๅ‰

Werey I hope say your ticket don tear

Sure Sporting Of Lagos ็š„ๅคดๅƒ
Sure Sporting Of Lagos11 ไธชๆœˆๅ‰

Day play bro lol ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜›๐Ÿ˜›๐Ÿ˜›๐Ÿคช๐Ÿคช

Vixโ„ข๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Vixโ„ข๏ธ11 ไธชๆœˆๅ‰

Okay ๐Ÿ˜‚

iam ufuoma ็š„ๅคดๅƒ
iam ufuoma11 ไธชๆœˆๅ‰

Ariyibi don drop update ๐Ÿ˜„

Agboolaolakunle ็š„ๅคดๅƒ
Agboolaolakunle11 ไธชๆœˆๅ‰

Sharp

Olawire ็š„ๅคดๅƒ
Olawire11 ไธชๆœˆๅ‰

Elenu ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Ayotunde Adejumo ็š„ๅคดๅƒ
Ayotunde Adejumo11 ไธชๆœˆๅ‰

I hope say you cash out๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

NTFร˜ ็š„ๅคดๅƒ
NTFร˜11 ไธชๆœˆๅ‰

You dey kotor too much I will explain after the game

Black Guy ็š„ๅคดๅƒ
Black Guy11 ไธชๆœˆๅ‰

Enu po ๐Ÿ˜‚

Bizzle of Africa ็š„ๅคดๅƒ
Bizzle of Africa11 ไธชๆœˆๅ‰

When e reach to beat Arsenal fans. Leave this Egbon for me. I wan first cut him beards commot ๐Ÿ˜‚

B.K ็š„ๅคดๅƒ
B.K11 ไธชๆœˆๅ‰

The hate against us is what makes happy

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘