Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

faaja with Jigan dey always different 😂😂💔

21,897 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️
Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️1 месяц назад

They can’t meet this guy for faaja again😂😂

Фото профиля last born
last born1 месяц назад

e don go

Фото профиля Pharzyy
Pharzyy1 месяц назад

See as werey Dey rhyme abuse with beat and e Dey flow 😭😹

Фото профиля Tarian
Tarian1 месяц назад

Wetin Simi dey find for this kind faaja she go see am 😂😂😂😂

Фото профиля last born
last born1 месяц назад

😂😂

Фото профиля Peng Man ⚡️
Peng Man ⚡️1 месяц назад

why did this sound so fucking good??? 😂😂 I watched this shit till the end 🤦🏽‍♂️

Фото профиля Pharzyy
Pharzyy1 месяц назад

This egbon don mad tey tey walahi 😭😭😭

Фото профиля Bunny Wayz
Bunny Wayz1 месяц назад

Jigan no well lol 😂

Фото профиля last born
last born1 месяц назад

at all

Фото профиля Iyanda Koko Bi OTA.
Iyanda Koko Bi OTA.1 месяц назад

Even this freestyle sweet pass flavor edition... Tell me how that one go sell out O2 Arena?

Фото профиля XTRA $BEYOND
XTRA $BEYOND1 месяц назад

No way you go tell me say this jigan never mad before 😂😂😂

Фото профиля AKIN
AKIN1 месяц назад

@Mautiin01 come oooo 😂😭😭😭😭💔💔💔 jigan ti fra

Фото профиля Ọláyẹmí
Ọláyẹmí1 месяц назад

Omo everybody collect one after the other 😂😂😂

Фото профиля SPACE👽GUARDIAN 👾👨‍🚀
SPACE👽GUARDIAN 👾👨‍🚀1 месяц назад

Lol d girl wan die inside? Lol real life Jigan they use style talk true

Фото профиля Tatiananice
Tatiananice1 месяц назад

👋🏻

Фото профиля OBJ_WGTV 🇧🇪
OBJ_WGTV 🇧🇪1 месяц назад

Eko never win before

Фото профиля Abisol Ecovolt Pioneer Group
Abisol Ecovolt Pioneer Group1 месяц назад

Egbon werey😂😂

Фото профиля BigRay
BigRay1 месяц назад

Simi don know say she has priced, the moment Jigan started the faaja with her name

Фото профиля Consistency
Consistency1 месяц назад

😂😂

Фото профиля TALENT SPOTTER
TALENT SPOTTER1 месяц назад

@lord_kupa

Фото профиля Sir’Kazy 024
Sir’Kazy 0241 месяц назад

Ila malomo 😂

Фото профиля ThatBoyKater
ThatBoyKater1 месяц назад

tunde wan cry

Фото профиля Miracl3
Miracl31 месяц назад

😭😂

Фото профиля 1806
18061 месяц назад

Tunde almost burst to cry😂😹

Фото профиля _Pasco Jackson_🖤🥀
_Pasco Jackson_🖤🥀1 месяц назад

😅😅

Фото профиля Johnson
Johnson1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля Alex Richie
Alex Richie1 месяц назад

Jigan kill Dem...with the beat

Фото профиля Marshal
Marshal1 месяц назад

Gbedu o😂😂😂

Фото профиля EMMYGEE
EMMYGEE1 месяц назад

Jigan na Baba werey lol 😂🤣

Фото профиля GBB
GBB1 месяц назад

I swear dis bros no well at all

Фото профиля Otunba Fizo
Otunba Fizo1 месяц назад

Jigan Dey on another level 😂

Фото профиля LIVING_LEGEND60 🐐
LIVING_LEGEND60 🐐1 месяц назад

Jigan ti Yawerey🤣

Фото профиля Olatunjy
Olatunjy1 месяц назад

Gbedu wey dey burst brain 😂😂

Фото профиля KuntahPro
KuntahPro1 месяц назад

Spotify Pease! 😝😝🤣

Фото профиля coleoflagos
coleoflagos1 месяц назад

Jigan don mad before i swear

Похожие видео