Loading video...
Video Failed to Load
faaja with Jigan dey always different ๐๐๐
21,476 views โข 11 days ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

They canโt meet this guy for faaja again๐๐

e don go

See as werey Dey rhyme abuse with beat and e Dey flow ๐ญ๐น

Wetin Simi dey find for this kind faaja she go see am ๐๐๐๐

๐๐

why did this sound so fucking good??? ๐๐ I watched this shit till the end ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

This egbon don mad tey tey walahi ๐ญ๐ญ๐ญ

Jigan no well lol ๐

at all

Even this freestyle sweet pass flavor edition... Tell me how that one go sell out O2 Arena?

No way you go tell me say this jigan never mad before ๐๐๐

@Mautiin01 come oooo ๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐ jigan ti fra

Omo everybody collect one after the other ๐๐๐

Lol d girl wan die inside? Lol real life Jigan they use style talk true

๐๐ป

Eko never win before

Egbon werey๐๐

Simi don know say she has priced, the moment Jigan started the faaja with her name

๐๐

@lord_kupa

Ila malomo ๐

tunde wan cry

๐ญ๐

Tunde almost burst to cry๐๐น

๐ ๐

๐๐๐

Jigan kill Dem...with the beat

Gbedu o๐๐๐

Jigan na Baba werey lol ๐๐คฃ

I swear dis bros no well at all

Jigan Dey on another level ๐

Jigan ti Yawerey๐คฃ

Gbedu wey dey burst brain ๐๐

Spotify Pease! ๐๐๐คฃ

Jigan don mad before i swear
