Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
faaja with Jigan dey always different 😂😂💔
21,476 просмотров • 11 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

They can’t meet this guy for faaja again😂😂

e don go

See as werey Dey rhyme abuse with beat and e Dey flow 😭😹

Wetin Simi dey find for this kind faaja she go see am 😂😂😂😂

😂😂

why did this sound so fucking good??? 😂😂 I watched this shit till the end 🤦🏽♂️

This egbon don mad tey tey walahi 😭😭😭

Jigan no well lol 😂

at all

Even this freestyle sweet pass flavor edition... Tell me how that one go sell out O2 Arena?

No way you go tell me say this jigan never mad before 😂😂😂

@Mautiin01 come oooo 😂😭😭😭😭💔💔💔 jigan ti fra

Omo everybody collect one after the other 😂😂😂

Lol d girl wan die inside? Lol real life Jigan they use style talk true

👋🏻

Eko never win before

Egbon werey😂😂

Simi don know say she has priced, the moment Jigan started the faaja with her name

😂😂

@lord_kupa

Ila malomo 😂

tunde wan cry

😭😂

Tunde almost burst to cry😂😹

😅😅

😂😂😂

Jigan kill Dem...with the beat

Gbedu o😂😂😂

Jigan na Baba werey lol 😂🤣

I swear dis bros no well at all

Jigan Dey on another level 😂

Jigan ti Yawerey🤣

Gbedu wey dey burst brain 😂😂

Spotify Pease! 😝😝🤣

Jigan don mad before i swear
