Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Fact. Listen 👂
38,586 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)
27 Kommentare

Mark am ✅ move to d next one . Omo nah point u talk for here 🙌🏽

🫂

Mumu talk.. Life no get manual. If fit hustle, U no make anything for life or loose all. Make Una dey calm down

Hmmm

If una don get small change , e go con like say the rest Dey play 😂😂 beast mood ko OGa rest jare life no get manual.

Enough of the motivation, make my family saf make me proud sha

Na God dey run am sha

Some messages hit differently when you actually need to hear them.

Una wey dey give advice gats learn to dey speak practically. All this generalized language of inquire to perspire is just you practicing public speaking. Abeg use your head.

Deeep bro

Calm down bros no be buy that one

By*

Thanks bro

🍃

Omo me like this I done confuse fr life ohh 🤦🏻♂️

Raw fact

True

Deep

Fr man

If not.. 🤦🏾♂️

Drop update this irrelevant

As you dey hussle, dey calm down too. Stress dey kill ooo. Make you no finally hussle for strangers. My boss of 47yrs hussle finish, build two big schools that give him nothing less than 30mill as profit every term. E reach January 5th this year, my boss die. A hussler oo

Real talk!

If Una don get small change advice go con full una mouth, if you like no do for your family, na when you broke you go understand

Na that's stage I dey like this

You wey dem never dey hear your family name abeg make we hear word 😂😂

I'm a ghost client
