Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Facts about these men? 😎

1,132,436 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Airdrop_Updates profil fotoğrafı
Airdrop_Updates1 yıl önce

Person go still type say na ritual with en last mb from #50 daily bundle

brolow profil fotoğrafı
brolow1 yıl önce

The babes wey go rub their belle Dey lodge Dey wait

Ikutanti Himself 🌕 profil fotoğrafı
Ikutanti Himself 🌕1 yıl önce

If dem born you well, drink the last drops if you're not the oldest. You go pay fine tire 😂😂😂

Zahra B profil fotoğrafı
Zahra B1 yıl önce

Na them dey run Nigeria nighlife

queenlizzie profil fotoğrafı
queenlizzie1 yıl önce

Money and connection leaves with them

Boi Dee👑 profil fotoğrafı
Boi Dee👑1 yıl önce

Everybody sitting on this table has at least $5m in their account or asset.

Kramz10 🇳🇱 🇳🇬 profil fotoğrafı
Kramz10 🇳🇱 🇳🇬1 yıl önce

If na me, I go carry the thing open, no vex 😂. I go just think say you need help. 🤦‍♂️

Mickey 🔥🔥🔥🔥🔥 profil fotoğrafı
Mickey 🔥🔥🔥🔥🔥1 yıl önce

Normally we all go agree to drink am together .. that exactly what guys do .. if you mistakenly open that drink without agreement you will buy another with your money 😂😂 or you drink am alone 😂

Chris profil fotoğrafı
Chris1 yıl önce

That’s how to present Kola-nut or drink in igboland where men wey sabi Igbo culture dey either u present it by…. Or by …..I will not teach u Igbo culture here for free.

Tommy♊️♣️ profil fotoğrafı
Tommy♊️♣️1 yıl önce

This one wey wear black na wike brother 😂

Benzer Videolar