Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Facts about these men? 😎

1,132,436 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Airdrop_Updates
Airdrop_Updates1 год назад

Person go still type say na ritual with en last mb from #50 daily bundle

Фото профиля brolow
brolow1 год назад

The babes wey go rub their belle Dey lodge Dey wait

Фото профиля Ikutanti Himself 🌕
Ikutanti Himself 🌕1 год назад

If dem born you well, drink the last drops if you're not the oldest. You go pay fine tire 😂😂😂

Фото профиля Zahra B
Zahra B1 год назад

Na them dey run Nigeria nighlife

Фото профиля queenlizzie
queenlizzie1 год назад

Money and connection leaves with them

Фото профиля Boi Dee👑
Boi Dee👑1 год назад

Everybody sitting on this table has at least $5m in their account or asset.

Фото профиля Kramz10 🇳🇱 🇳🇬
Kramz10 🇳🇱 🇳🇬1 год назад

If na me, I go carry the thing open, no vex 😂. I go just think say you need help. 🤦‍♂️

Фото профиля Mickey 🔥🔥🔥🔥🔥
Mickey 🔥🔥🔥🔥🔥1 год назад

Normally we all go agree to drink am together .. that exactly what guys do .. if you mistakenly open that drink without agreement you will buy another with your money 😂😂 or you drink am alone 😂

Фото профиля Chris
Chris1 год назад

That’s how to present Kola-nut or drink in igboland where men wey sabi Igbo culture dey either u present it by…. Or by …..I will not teach u Igbo culture here for free.

Фото профиля Tommy♊️♣️
Tommy♊️♣️1 год назад

This one wey wear black na wike brother 😂

Похожие видео