正在加载视频...
视频加载失败
Facts about these men? 😎
10 条评论

Person go still type say na ritual with en last mb from #50 daily bundle

The babes wey go rub their belle Dey lodge Dey wait

If dem born you well, drink the last drops if you're not the oldest. You go pay fine tire 😂😂😂

Na them dey run Nigeria nighlife

Money and connection leaves with them

Everybody sitting on this table has at least $5m in their account or asset.

If na me, I go carry the thing open, no vex 😂. I go just think say you need help. 🤦♂️

Normally we all go agree to drink am together .. that exactly what guys do .. if you mistakenly open that drink without agreement you will buy another with your money 😂😂 or you drink am alone 😂

That’s how to present Kola-nut or drink in igboland where men wey sabi Igbo culture dey either u present it by…. Or by …..I will not teach u Igbo culture here for free.

This one wey wear black na wike brother 😂
