Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨FAMOUS PLUTO, MUYEEZ “GROUP CHAT” OUT FRIDAY🚨
110,837 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

Muyeez sabi pass Zinoleesky nah😂❤️

This guy had the potential to sing meaningfull song I no watin seyi vibes dey turn this boy into

Wak music. Muyeez needs to sing better song to go to the top 🔝

This one na Afroteens. Na here wizmid belong with all the rubbïsh him don dey release since 2023.

@KimRoger878150 Omo Zino go dey fear like this 🙆♂️🤌😭😂

All the way up! Can’t wait to vibe to this Muyeez never disappoints!

The Young Lad might pretty much surpass the legends soon 🔥🔥

@stack0oo Muyeez good gann

Omooooooh muyeez dy para oooh

@Babythug023 Rocket 🚀 boy

Better than zinoleanskin 🔥🔥😍

Bigger than naira Marley

Omo nah hit ooo

Nice one. Make them just dey feature their set , boys way no get reach 100m for aza. P list artistes

@stack0oo Una go chop this one but Dey complain about fola

Them Dey craze??😡

This kind sounds no fit muyeez😔😔

Incoming hit

Lol

TRASH

🔥🔥

Muyeez is🔥

Muiz sabi abeg make we no lie 🥶

Better than zinogbaski 😭😂

Nigeria still get future sha

Artists tap in custom beats available,M&M goin too send me a dm let’s work

@yungfacebaba Muyeez yen❤️🙂↔️

Make all this people go uni jare

Bad boys

NEW MUSIC OUT SOON #MAY22 GONE FAR

Okayyyy

I too like rocket 🚀 boy
Ähnliche Videos
🚨FAMOUS PLUTO “FAST & FURIOUS” — OUT NOW Hows it Sounding ?
HYPETRIBE
87,041 Aufrufe • vor 1 Monat


