正在加载视频...
视频加载失败
‘F*ck it, I’m Olamide Baddo.’ moment.
10 条评论

Muiz2 年前
Na every time my mind Dey swear for this Oladips akudaya guy

Siyanbola Abdulsalam2 年前
But fr this guy self no small 😂😂😂😂😂😂

Ramble4lyrics2 年前
Baddo👑🏆

Iam rashmanlee/mufasa babasimba🦁2 年前
My wackest track is the only track on your album 😂😂😂

jegede2 年前
Pesin wey write this lyrics no sabi jare..too many mistakes..Baba said ‘my wackest track is the hardest track on your album’

⚓🧭 C.H.I.N.E.D.U 🧭⚓2 年前
Lazarus con talk say he rap pass olamide 😂L

Junior Awólọ́wọ̀ 🛞2 年前
Aiye aku daya ti baje

PvSSYBOH!!!🥷2 年前
See the branging 😂🔥🔥 We need Olamide back 🙏😂

ACHIEVER_YBNL Kenny2 年前
"My wackest track is the hardest track on your album" Omo this line hit hard aje 😂 😂 😂whalai baddo go just dey fire shot with song 😂

Losheyi2 年前
We have different shades of Olamide… like when they say dynamic… na Olamide, he fit sing he fit rap, he fit go slow, he fit do fast rap… carry chorus do everything, change voice self
