正在加载视频...
视频加载失败
Female attendants at the pharmacy make it very difficult to open up 😭
34 条评论

The trouser alone fit give infection 😭

This Sharon girl will definitely be like this in real life 🤣🤣 She is my favorite

I was at a pharmacy one day when a man was complaining about anal tear or something. I almost burst laugh 🤣🤣

“Do you have antacid” Na all Nigerian girls get ulcer? 😂

she’s so unprofessional 😭😭😂😂

You and real life skits , you don see life finish

Nor worry I stay around 😭😂😂 too real fawkk!!!

The girl later burst everything sha 🥵😂

Werey say I stay in the back here 😂😂

All this your wears how you dey take get am 💔😂😂

That’s why many people don’t go for regular test 😂

This is one of the hardest shit to do 😂😂

Abeg wetin you Dey Dey on before you Dey make these videos 😅😂😅😂

Abeg which one be pharm city? Abi na farm city?

No bee her fault na ur penxs put ur for this situation 😂😂😂😂

This guy Sabi…👍

U suppose Dey add that super story sound track at the end ,

🤣😂😂 trench na werey i swr

Na rage bait

No be for here oh😂😂

No ragebait me no ragebait me. 😂

That girl made 2 very good points in this video

Abeg do settings babe

Weyre say like reaction lmao

Oga it’s infection!🤣😂🤣😂

You this Broda Divine. lol 😂

This guy sabi act. 🤣🤣

You too useless guy 😭😭

See see-finish

Werey Nurse wan Ragebait you 😂

Ragebait 😂

She dey rage bait trenchboy lol

💔💔😂 farm city 😂

😂
相关视频
Oh Boy, the cat just entered ended up at the most difficult spot 😭
Cartoon Non Stop
44,309 次观看 • 8 个月前

