Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨FOLA, OLAMIDE NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
431,801 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

See combo wey sweet now, davido wan just spoil this boy life with that B4 B4 walai 😂😂

The flow is actually insane, that beat switch goes crazy.

This combo can never go wrong 😇 Make you na carry me reach there abeg

The song don finish waiting olamide wan sing again

Make olamide give us 2secs of him own na 😭😭😭😭

Let's get this bread

Them don vex olamide Davido your mind no go rest

Davido give u hit u run go meet old taker 😂

No stain ur white o

@GNF_XX My artwork drawing ✏️ @Olamide 👑 @wizkidayo 👑 🥺 🙏

FOLA switched up his style a little bit here. Nice

Fola’s voice and him pattern don change. Make e just go back to him old pattern.

Olamide ft Fola 0 stream Davido ft Fola 9.1M streams first to reach 20 million streams 😊

@wizdomlf65725 See as Badoo help am change tone no be those rewarm sound Thank you Badoo

@Alpha_Yom This same BADDO!? @Olamide nah him dem wan check with heat for heat ?Ahbi nah fire for fire or water for water? Nobody for the full naija dare @VictorBoniHQ and Agbaaa baller aunty @AsisatOshoala fit testify

Experimental Baddo 🔥🥹 Gbewaaa jhoor

Change pattern change pattern una see wetin una wan turn am to so?

i can’t even hate, e too sweet. 😭❤️

Omooo 🔥🔥 This one already sounds like a hit! FOLA x Olamide? We’re definitely not ready 😮💨🚨🎶

I talk m say it’s either olamide wan drop song or album na why this comparison pump up 😂sha I still like him tho

Fola is a cheat..bro fola is a genius..he’s too good

And I just dey pity this beat and track Because the Baddo wey me I know go murder this beat. The verse go sick/mad gan 😂 Anticipating 🔥

Now I know why he was doing all this pr with burna boy name

No be TML voice I dey hear for back up?🥺

@OloyeAwolowo Olamide influence in music is mad! Bring it on jhor!!!! 🤲🤲

Asake is involved in this recording 😅 This is not Fola style Empire i see una work🥰🥰🥰🥰🥲

Tml do backup abi na my ear

That Bella sound made me fuck with this song already ❤️

Sound like TML pattern

I swear na baddo go wrote this verse give am. A true baddo fans will see his Theme in that verse

Na Olamide write this song No be fola way be this

Olamide pen 🖊️ I notice 😂

Una really like to play with baddo’s name @Olamide no be una mate o . King maker .

Olamide handwriting. Give this verse to Asake and hear wonders

Fola con give davido the one wey no sweet omo





