Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 FOLA 📀 attention! HOW’S IT SOUNDING? 🔥
95,190 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Trolls don make this guy change e sound 💔

So Fola doesn’t have a song that he sang all through in English?

He don sing this one before nau 😂

How many times they wan release “b4 b4”

E don sing am pass 5 times lmao

E don sing this one before nah

This one big pass Wizkid

Another hit cuz Davido don gave am a global career boast

Fola no be Everytime you go dey mention Big Bum Bun for song

another afr-rubblsh fl0p... folash-tech is already in his No-Hit Era alongside Bella-shmurgba... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

another afro-rubblsh fl0p.... folash-tech is already in his No-Hit Era alongside Bella-shmurgba ... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

bella shurmda go dey bless God everyday for this boy .. God see tune.😭🔥

FOLA never misses! This one got potential. 🚀

FOLA CAN NEVER DO NO WRONG

Him don kuku sing the song finish, the drop need again! lol🤷

Una criticize ASAKE pass this one Na Artist way follow Una do that mumuness fuck up

@Ch4Bball abeg naw😂 how may times he wan sing this song bayii

Tml for that background 🤯

omo this guy no really sabi oh

This guy stop this thing nah

This guy suppose go feature those Americans ok this song

wetin him dey try sing

Stream stargirl

Very new

The guy good normally

🔥 🔥🔥

Nice song 💯

Drop🥹😭

Hmm let's have it 🌚😆

Ok.

Goals

Wonje Ogo 🔥

I don't know, but this guy sounds the same in every tract.

![🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 MUYEEZ 📀 [?] HOW’S IT SOUNDING? 🔥](https://image.24vids.com/tw-2092517886824792081/media/HQodwESXoAAYQnr.jpg)



