Loading video...
Video Failed to Load
For Arsenal Fans Only: Rage-baiting 101
29,662 views โข 7 days ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

ME AS A CHELSEA FANSโฆNOT GOING ANYWHERE

๐๐

King of Assist una ๐๐๐

You don tey for this industry ๐ซก๐

This Samuel na werey ๐ ๐ ๐ ๐

Arsenal fans really need this

@Shareee This guy.๐๐๐๐

"Dont Rage baits me" You're very funny๐

This bros again๐๐๐๐

Na why Raya dey sit down for bench every Spain match. I sure say If Raya Dey that match England for win

O Riley sef join

I want to be your diciple for rage baiting

Enjoyed this nonsense a little too much. You dey really craze well wellโฆ๐

I don learn something โ๏ธ Cook for me!!! Let me go out there and KONKA!!!

๐ ๐คฃ ๐ Duly noted โ ๏ธ ๐

Class is on Let me submit my assignments first... Prof. I will see you at Ofrima

To rage bait arsenal fan na the easiest thing to do

Oga you for post the video for arsenal group thank you ๐๐

I Dey present for class

You be bad person๐๐๐๐๐

This is the kind of content creatir we need in this fan base. Educate the fans and even rival fans

Canโt help but to like this video ๐๐

Man U fan always ๐๐

See me cracking seriously here... Take your flowers ๐บ๐น๐น @Psalmwrite

Na better class be dis..na to come out first class any how e wan be..tears go flow

๐

Yes I write โ๏ธ down my bro ๐

Professor... I wan get handout ooooh

Next time, you'll tell us before posting courses like this so we can come with pen and paper. ๐๐

Jotting things down... โ๏ธ

I really need to game up my ragebaiting game. Fr ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

No worry, you sabi this thing ๐

Thank you my mentor ๐

๐๐

