Loading video...
Video Failed to Load
For Rema to lose for dis kind settings Dey hard
41,912 views • 3 days ago •via X (Twitter)
28 Comments

Asake no waste time o Rema 🐐

She no even know am

Why Dem commot mugu boy fast fast? 😂💔

She no even wait small 😭

why'd she even waste time in rema or davido?

Bcus Davido is a legend

See as Rema just dey body everybody for her settings 😂

@Chrisjay880153 Who know gbasake?

Na GOAT na

🦇 🐐

This one Na real fan❤️

Almost every video bro Rema is known I love the fact that calm down didn't blow up that big without his name, many people fit know love nwantiti but they'll hardly know ckay

Dem no even choose asake and wizkid once 😭💔

😂😭

She no sabi who to choose between rema and Davido 😂😂 wizkid no reach 1 secs

U no go pick rema ke, he is everywhere

😁😁😁😁😁😁😁 So this you're showing us now 😁😁😁

What are you saying

Lost me at rema vs Charlie puth Performative lot 😂😂

She took time to think of "rema or davido" King and prince

Big Rema 🦇

I no see ewedu fans in the CS oo😂

She no even rate asakiand wizkid lol

Lol

wtf she is a fan😂🤍

I knew she didn't understand music the moment she picked Ed_sheeran over Wizkid, it's preference and debatable though!

Rema 💯💕

@grok list all the American celebrities she mention so I can copy their name
