Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Settings boy dey spray money for club?😭
277,794 görüntüleme • 10 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

@chattyparrot2 Wetin trench boy never act

Sell the money finish then pack am

Bro that sandal na wetin we wear go secondary school that year now 😂😭

Money changer wan dey rage bait me? 😂

Their money no dey complete especially for club 😭😂

Are you attacking me??? 😭

I really believe that anyone that can just throw money away because of any thing, worst of all because they are clubbing, deserves to be cheated by anyone.

You don start again 😂

Ehn?

You stay close by as how na?

@Hey_shomodray “190k bros” 😂

Money changer dey rage bait me 😭🤣

Wicked people, if I need money I know where to get and all complete unlike this people for club wey Dey change money

Them Dey always Dey look like less privileged

This guy dy on 2016 Ronaldo form

This guy don sabi dem finish 🤣

Weytin Dey worry u guyy🤣🤣🤣

Nothing anyone can’t tell me he don do money changer before 😹

190+190, bros do the maths 😭😂😂

Chopilos 😂

Divine, who be your dealer? 🤣😂

You just Dey feed the streets

If I be the one selling the money na me print am?

Guy abeg😭

Too real o😭

Cancel your ride I stay close by 😂😂

Ugochukwu

😭😭😂😂

😭

"Cancel that ride, I stay close by".

L

😂😂

Omo them dey always get one issue inside club.

cancel the ride asap

😅😅😅
Benzer Videolar
Sensitive content
Nah full bundles of cash Burna Boy dey spray now, money don too much 😭❤️
FELIX •
2,018,250 görüntüleme • 21 gün önce
