Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See wetin Phyna dey do Nkechi Blessing 😭😂
76,132 просмотров • 22 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 22

But this Nkechi go still beat Darlington…. That dude no sabi anything at all..not sure he can defeat a mannequin

😂😂

Abeg she deh shake yansh ?

Nkechi fell like a mango tree 😂🤣😂

There’s no entertainment here. It’s purely staged. Tell me how a slim girl like Phyna is expected to beat Nkechi the elephant.

Wetin be this 🤣🤣

Phyna na agbero fighter now Person wey dey run for market do pos hw blessing wan compete😭?

Phyna no dey fear make her yansh no burst

This fight dey boring biko

😂😂😂😂

Waiting be this for God's sake 😭🤣🤣

Brainrots

Phyna punches and movement is far better than efe's own.

Omo 😂😂😂 so na like this Nkechi be chai corset dey hide things 😂😂😂

This fight was very interesting

Which kind skit be this ?? 😂😂

A disgraced nation

Nigeria useless abeg 😂😂😂

Abeg chief priest vs burna boy 😂

Phyna go beat Carta Efe 😂😂😂she punch way better than Carter and Apki

Who Dey advise this people self 🙂↕️

i just dey laugh 😂
Похожие видео
Sensitive content
Phyna don kee Nkechi blessing, Nkechi don fall yakata for ground 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
88,821 просмотров • 22 часов назад
