正在加载视频...
视频加载失败
Forget Comedy Sabinus fit be Mumu for real life 😂🤣
30 条评论

Mesef dey notice e fit mumu real life

Sabinus na fool true true,him say na u are a good thief 😂

He is just so good at what he does He should hit the gym shaa

Na mumu 😂😂

@the_Lawrenz don dey do skit with Sabinus?

This is the smoothest criminal ever. Man never raise his voice.🤣🤣🤣🤣🤣

Make I no jam who do Sabinus for this life 😂🙏🏾

Oga buy toy gun dat looks like real gun. Throwaway that thin abeg

😂

Funniest part be say thief like him dey among us for here for comment section you know urself big man

😂😂😂😂😂😂🤣🤣 Sabinus na another big fool. Is there a good thief? And why is it that he is never lucky also u wan take the life of a good thief colleague 😂😂😂😂😂😂

Na why we like am 😂😂

😂😂😂😂😂😂😂

I'm an Arm robber Sabinus: thief? 😅😅

😂😂😂

This video 😂😂

Educative thief

…

😂😂😂😂😂🤣🤣 this our edo brother called sabo abi na sambo is an idiot. I swear 😂😂😂😂😂😂

So Sabinus no still succeed here

𝑇ℎ𝑎𝑡 𝑠𝑒𝑐𝑜𝑛𝑑 𝑡ℎ𝑖𝑒𝑓 𝑑𝑒𝑦 𝑐𝑎𝑟𝑟𝑖𝑒𝑑 😂😂🤣🤣

Personality Na by colour 😂

Nothing you wan tell me, this guy na thief for real life 🤣

He said you are a big thief b4 they get small thief

Sabinus no dey ever get luck 😂

🤣🤣🤣🤣🤣 as how nah

I remember this

Thief, you are a big thief

@Czar_Kyza The guy na mumu for real life oooooo……@Sabinus1_ just try get one victory abeg.

Sabinus too mumu abeg😂😂
