ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Forget content, na so ee dey be for real life ๐๐
34 ๆก่ฏ่ฎบ

When he's ready to marry he would do away with both of them

Somebody explain the video for me..my data remain 20mb

Leaving that babe for the blue dress girl would never make sense to me except if she has bad character.

Una dey do ooo ๐คญ

Low key e dey happen wella๐ that's why some ladies no dey like make their friends know who them dey date because of this kind of thing lol ๐ But some girls get mind ooh

The job is done!! Awesome my guy Naso we dey roll am those days for yct๐คฃ

This one na frenemies category she dey ๐ ๐

She won come pack her things and she's dressed this sweet??

Na why them dey call them snake

Some women are actually jealous of their friendsโ relationships. The crazy thing is theyโll never be in one. All they know is to go after someone elseโs man. Itโs witchcraft.

I go just call bingo make he pursue the girl in blue

Eweeee๐โโ๏ธ Fear my gender. Fear third party in your relationship๐.

I keep saying women don't like themselves, they're their own enemies

Doings just dey anyhow

Inside life๐ญ๐๐

Nice Guy he don paste her Toto wetin no good

I told my babe you are my ride or die, but the way I'll ride you, you are gone die ๐ค๐ค๐ค

Jezebel no do reach like this Frenemy is dangerous

Women are enemy to themselves

Take 3 hours everyday day to fear women.

Women are more attracted to a guy in a relationship.

This one na just for enjoyment The guy no fit love her

Let ask this ladies abeg ๐๐๐

This is truth

Giving her a chair to sit and wait was way too diabolical.

Wahala๐

I see what's going on ๐

If you are a boy guy Oya smile ๐

I no sure say na so em go be fr real life sha

๐พ๐พ๐พ๐พ

God should take such friends away from me ijn amen

This one na useless friend

If you trust your fellow woman Your tears go loud pass judgement day trumpet ๐บ ๐

Do you know i couldn't watch this with my whole eyes open๐ omoh! This go far ooo
