Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Forgive Caterefe. na your boy 😂
110,236 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

Wow 🤩 Caterefe try de watch your mouth 👄 God’s time has always been the best 💙

💯

To be honest , dream do comes true if you don’t give up

I agree with that

Never we no dey forgive am never 👎

Hmmm

It is not even about Carter efe 😂🤣

Carter go just disappear with joy if Wizkid answer him 😂

Baba just dey observe

Carter too Mumu and I like de idiot 😂😅

Old video joor

Wiz forgive keh?

Na why him talk say “I nor dey give a man more than what he deserves, because them still Dey bite the hand wey Dey feed them”. Wiz na oracle 💪🏿❤️

We nor dey forgive…. He already bite the hand way feed am

no, talk that one the fools go soon reach 40

Biggest

Efe na because of wizkid you chase your wife out, wizkid no day do man oooo

@grok when did this happen?

I always tell people that Carterefe know exactly what he’s doing. He will always love Wizkid. I won’t be shocked if Wiz don call am for back sef to use am chase clout 😂 😂

Wiz fit forgive but e no fit forget 👍🏽

😂😂😂😂

😂😂😂

Cater say him go slap BIGWIZ, I wish Wizkid go use an set example. The disrespect don Dey too much.

Person wey say him go slap Baba Nla

Forgive ke?😂

Wen 😂😂😂@wizkid

😹

Don't give a man more than what he deserves
Похожие видео
Sensitive content
Nobody ch0p life reach Kolu for UK, caterefe & him sister sh0ck 😂😂😭
D3VID 🐢
250,765 просмотров • 7 месяцев назад
