Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

friday. 9️⃣

348,894 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Gemini
Gemini6 месяцев назад

@EgwutuohaT66179 Make I go check Spotify be like say you don sing this one before like 2x 😂😂😂

Фото профиля 𝐓𝐓𝐏𝐑
𝐓𝐓𝐏𝐑6 месяцев назад

joko sori okomi.

Фото профиля BIG TOMPS🏳️
BIG TOMPS🏳️6 месяцев назад

Guy enough of the love songs. Sing about life and making money. Which one be olomi olomi everytime

Фото профиля PBTIPS 👀
PBTIPS 👀6 месяцев назад

The one with Seyi Vibe when?

Фото профиля Babatunde ♨️❤️
Babatunde ♨️❤️6 месяцев назад

@Only1big_m Joko sori oko mi keh

Фото профиля RARELYSEEN
RARELYSEEN6 месяцев назад

@Myuseonlyy Afro rewarm 😂

Фото профиля マライア・レヤ
マライア・レヤ6 месяцев назад

see as you just rewarm cold eba; but i like as you add that joko sori okomi, my buy go too the template fvk unilag babes

Фото профиля ANTHONY🦅
ANTHONY🦅6 месяцев назад

Who scout this video vixen for you ehn fola ?😭

Фото профиля Demola👾
Demola👾6 месяцев назад

I really want to know what even inspired the tattoo.

Фото профиля ……
……6 месяцев назад

Make dem carry ashawo give this werey now,

Фото профиля Big jesse
Big jesse6 месяцев назад

@Ayeloja0 Chelsea life Dey spoil your own na to sing about joko si ori oko mi

Фото профиля JOYSUCEX
JOYSUCEX6 месяцев назад

Striker ❤️

Фото профиля Obasi
Obasi6 месяцев назад

Nothing consign u and Grammy.. ur own na to make Unilag girls happy

Фото профиля Black
Black6 месяцев назад

You don sing this song like 7 times

Фото профиля 𝟐𝟑
𝟐𝟑6 месяцев назад

i will believe say TML dey on this jam 😭🔥🔥🔥

Фото профиля Muvi
Muvi6 месяцев назад

What about the song with the 2face sample?

Фото профиля .TrippleH4Y✨🐐
.TrippleH4Y✨🐐6 месяцев назад

J'oko s'ori Okough mii🤭

Фото профиля Ade.
Ade.6 месяцев назад

@callmheshegzz I like as you too don dhe smoke 🙏 We plenty way to d!e young niyen.

Фото профиля Teeblaq
Teeblaq6 месяцев назад

@olori__0607 Person talk say he listened to correction Dfkm😂😭 Yall rate yourselves a little too much on here😂😭

Фото профиля jonzing.
jonzing.6 месяцев назад

what about the “if love is a crime” song? 😒

Фото профиля scoutXFootbaal
scoutXFootbaal6 месяцев назад

@babyboysemi I no sure say them love this guy for house😂😂

Фото профиля Hormorboy
Hormorboy6 месяцев назад

@6tus_BMT Not about the love song u guys should 🤫 it’s the pattern and he listen to correction aje sounds different this time even the beat and all 🔥

Фото профиля Mayor Of Ekiti Converter✨
Mayor Of Ekiti Converter✨6 месяцев назад

You don dey blow smoke openly now

Фото профиля shhdrack
shhdrack6 месяцев назад

nothing even concern this one with pvc, as far as unilag babes dey happy

Фото профиля Gloria 💞
Gloria 💞6 месяцев назад

ashawo omokomo but gbewa still

Фото профиля Ola Brown
Ola Brown6 месяцев назад

He listened this time I think he changed pattern

Фото профиля shawn
shawn6 месяцев назад

You for wait small Make we finish Omah_Lay album

Фото профиля Temmy Dee
Temmy Dee6 месяцев назад

NEW FOLA SONG!

Фото профиля T E O
T E O6 месяцев назад

Striker 9 Never change for anybody, we go stream anything you drop ❤️

Фото профиля Fola.
Fola.6 месяцев назад

Visuals getting cleaner. Sound getting cleaner. Bad boy 🦅💯

Фото профиля ‏ِ
‏ِ6 месяцев назад

active

Фото профиля PAUL
PAUL6 месяцев назад

Who u thiff this beat I don hear am before

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸6 месяцев назад

Gbewa joor

Похожие видео