Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
FRIDAY 👑😆😇🌎💿🔥❤️🕺🏽
1,146,019 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

@chillingmighty god when

Release this thing fast, make i use am chase rat comot my house

GIMME DAT TINGGGGGGG🔥❤️

When davido finally release this jam i go first burst cry. It been a while idolo🔥❤️

@emmyjustdey18 Oshey, set awon Lil durk from O’banana island block 😭

The best transformation after 13 years ago @davido 💛💛❤️❤️🫂💯

Davido go drop banger on Friday kk . I don buy new JBL speaker ASAP 🦅😂

Davido has inspired me so much that I keep seeing him in my dream

since Toki teach OBO how to do this thing, e just de love am de go😂❤️

The old ones have seen it already. Nothing fits to make me fear

Omo 😭😭😭

Nobody Wizkid fans right now :

Today na Monday guy your brain don fade away likewise your career

I WILL BE THERE!!!!!!😍

I don’t know how to say it, but this one go flop pass Awuke 💔😭😭

Flop

Na that "OMO" dey sweet me for this song 😂😂😂

Who teach this moves baddest ? 😂🔥🔥

I don count like 30 Omoh for this song. E mean say this guy dey go through a lot. Coz why not? Lyrics don finish for mouth.

001 this is your photo 2013😭 Wetin I go give you like this so you go give me that thing 🥲😭 I really want that thing 💵 too bad🥲💛💛🫂💯❤️

@Http333k Talk don finish for my mouth

“I just touched down Abj lit”

@SpecialA70656 001 🙌

001 what are you cooking?

How water take enter coconut ..?🥥 I know people will say I’m high 🥴

I can’t lie this is flop omo 😂😂

Abeg no release this disaster, we never dilute your last floppy disk ejo🙏

Baddest, I swear I dey anticipate this song pass your fans self. That your album self I dey anticipate an like mad. We lit on Friday

See bum wey you wan drop again , pity your fans na 🤦♂️

Voltage High Baba mi✊

Me vs my role model baddest Incase this project no be like timeless album or even better

Normally if you hate on davido you no suppose see tomorrow

Davido Don Dey Craze?

Davido !!! Do you know how many Million people you inspire with your passion and hardwork!!???? Myself inclusive please I beg you don’t give up and thank God you have changed !! Stop displaying smoke etc online !! You are better now !!! Love you my broo baddest !!👑❤️❤️

Friday too long abeg Do drop this jam make everywhere bust

