Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
From your calculations, How many pull ups did he do ?
13,406 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Why person back go be like horror movie? 😂😭

Brain de hot u wan make u de calculate person pushups Na im bone we supposed de calculate sef 😂

No be that guy wey hin face no plum

Sorry na only money I fit calculate for now

Make I dey waste my time and data dey count? @grok abeg help me count the number of push-ups

Werey you want use style make us watch the video fully

30

Calculator am make you tell naww as we no get work

U dey crase for head

@Dondollar30 Just 20. I do 40 everyday

@DiabloChaze Me wey never chop

I no get that time jhoor.

Make I leave work dey count pushups ? 😏🤦♂️

U get work?

😏😏🙄

This is mine

Zero❌ Because why is the leg swimming

You mean make I leave Wetin I suppose do Dey count pull ups ? 😭😹

E no fit pass 30

2000

Guy no break oo

How much will you pay me if I tell you?

Will it fkn kill you to actually quote the owner ?? Instead you downloaded the video and posted for your own benefit. What's wrong with you pple ?

Na back I dey look 🤣🤣

He know fit pass 65.

Warning ⚠️ Do not fight a stranger

E no pass 20 sha

1 which was the first one

Hello 👋 Can we be mutuals? I follow back immediately.. 💯

1 Dey work hard so I fit go Lagos

From my calculation keh, you no sabi calculate yourself?

U no get eye and brain to calculate ur self fool 🤬

Las Las na 2k dey him account

1,000,000.

