Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

From your calculations, How many pull ups did he do ?

13,406 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von EMA
EMAvor 2 Monaten

Why person back go be like horror movie? 😂😭

Profilbild von CHIKA
CHIKAvor 2 Monaten

Brain de hot u wan make u de calculate person pushups Na im bone we supposed de calculate sef 😂

Profilbild von scoper🌚
scoper🌚vor 2 Monaten

No be that guy wey hin face no plum

Profilbild von Lyta🔥
Lyta🔥vor 2 Monaten

Sorry na only money I fit calculate for now

Profilbild von Omole da Rocha 🧘🏾‍♂️ 🇳🇬🇵🇹
Omole da Rocha 🧘🏾‍♂️ 🇳🇬🇵🇹vor 2 Monaten

Make I dey waste my time and data dey count? @grok abeg help me count the number of push-ups

Profilbild von Harby Wrld
Harby Wrldvor 2 Monaten

Werey you want use style make us watch the video fully

Profilbild von Chocomilo 😛
Chocomilo 😛vor 2 Monaten

30

Profilbild von Xclose🌠
Xclose🌠vor 2 Monaten

Calculator am make you tell naww as we no get work

Profilbild von AJEH STAR 💫✨💸🪙
AJEH STAR 💫✨💸🪙vor 2 Monaten

U dey crase for head

Profilbild von OSAS 🍾
OSAS 🍾vor 2 Monaten

@Dondollar30 Just 20. I do 40 everyday

Profilbild von Under God’s Protection ♐️
Under God’s Protection ♐️vor 2 Monaten

@DiabloChaze Me wey never chop

Profilbild von WATCHER ⚔️
WATCHER ⚔️vor 2 Monaten

I no get that time jhoor.

Profilbild von SUPREMOH 📌📌
SUPREMOH 📌📌vor 2 Monaten

Make I leave work dey count pushups ? 😏🤦‍♂️

Profilbild von DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶vor 2 Monaten

U get work?

Profilbild von SUPREMOH 📌📌
SUPREMOH 📌📌vor 2 Monaten

😏😏🙄

Profilbild von Cyril Gold
Cyril Goldvor 2 Monaten

This is mine

Profilbild von Waltino. K👑
Waltino. K👑vor 2 Monaten

Zero❌ Because why is the leg swimming

Profilbild von GRAENIII👽
GRAENIII👽vor 2 Monaten

You mean make I leave Wetin I suppose do Dey count pull ups ? 😭😹

Profilbild von 𝗝𝗮𝗰𝗲 szn༒
𝗝𝗮𝗰𝗲 szn༒vor 2 Monaten

E no fit pass 30

Profilbild von FNXN🥷
FNXN🥷vor 2 Monaten

2000

Profilbild von Desire😎
Desire😎vor 2 Monaten

Guy no break oo

Profilbild von Small warrior(S-WAR)
Small warrior(S-WAR)vor 2 Monaten

How much will you pay me if I tell you?

Profilbild von 19.
19.vor 2 Monaten

Will it fkn kill you to actually quote the owner ?? Instead you downloaded the video and posted for your own benefit. What's wrong with you pple ?

Profilbild von timz
timzvor 2 Monaten

Na back I dey look 🤣🤣

Profilbild von ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼
ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼vor 2 Monaten

He know fit pass 65.

Profilbild von MXNY
MXNYvor 2 Monaten

Warning ⚠️ Do not fight a stranger

Profilbild von Rossie🦋💫
Rossie🦋💫vor 2 Monaten

E no pass 20 sha

Profilbild von 𝙎𝙋𝙞𝙘𝙘𝙔📌
𝙎𝙋𝙞𝙘𝙘𝙔📌vor 2 Monaten

1 which was the first one

Profilbild von LEGIT PUNTER ⚽️🏀🥎
LEGIT PUNTER ⚽️🏀🥎vor 2 Monaten

Hello 👋 Can we be mutuals? I follow back immediately.. 💯

Profilbild von JAGO
JAGOvor 2 Monaten

1 Dey work hard so I fit go Lagos

Profilbild von Olamide
Olamidevor 2 Monaten

From my calculation keh, you no sabi calculate yourself?

Profilbild von ËħŦ🦅❤️
ËħŦ🦅❤️vor 2 Monaten

U no get eye and brain to calculate ur self fool 🤬

Profilbild von JOSH
JOSHvor 2 Monaten

Las Las na 2k dey him account

Profilbild von MORE❇️
MORE❇️vor 2 Monaten

1,000,000.

Ähnliche Videos