正在加载视频...

视频加载失败

From your calculations, How many pull ups did he do ?

13,406 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

EMA 的头像
EMA2 个月前

Why person back go be like horror movie? 😂😭

CHIKA 的头像
CHIKA2 个月前

Brain de hot u wan make u de calculate person pushups Na im bone we supposed de calculate sef 😂

scoper🌚 的头像
scoper🌚2 个月前

No be that guy wey hin face no plum

Lyta🔥 的头像
Lyta🔥2 个月前

Sorry na only money I fit calculate for now

Omole da Rocha 🧘🏾‍♂️ 🇳🇬🇵🇹 的头像
Omole da Rocha 🧘🏾‍♂️ 🇳🇬🇵🇹2 个月前

Make I dey waste my time and data dey count? @grok abeg help me count the number of push-ups

Harby Wrld 的头像
Harby Wrld2 个月前

Werey you want use style make us watch the video fully

Chocomilo 😛 的头像
Chocomilo 😛2 个月前

30

Xclose🌠 的头像
Xclose🌠2 个月前

Calculator am make you tell naww as we no get work

AJEH STAR 💫✨💸🪙 的头像
AJEH STAR 💫✨💸🪙2 个月前

U dey crase for head

OSAS 🍾 的头像
OSAS 🍾2 个月前

@Dondollar30 Just 20. I do 40 everyday

Under God’s Protection ♐️ 的头像
Under God’s Protection ♐️2 个月前

@DiabloChaze Me wey never chop

WATCHER ⚔️ 的头像
WATCHER ⚔️2 个月前

I no get that time jhoor.

SUPREMOH 📌📌 的头像
SUPREMOH 📌📌2 个月前

Make I leave work dey count pushups ? 😏🤦‍♂️

DAMI FOREIGN🥶 的头像
DAMI FOREIGN🥶2 个月前

U get work?

SUPREMOH 📌📌 的头像
SUPREMOH 📌📌2 个月前

😏😏🙄

Cyril Gold 的头像
Cyril Gold2 个月前

This is mine

Waltino. K👑 的头像
Waltino. K👑2 个月前

Zero❌ Because why is the leg swimming

GRAENIII👽 的头像
GRAENIII👽2 个月前

You mean make I leave Wetin I suppose do Dey count pull ups ? 😭😹

𝗝𝗮𝗰𝗲 szn༒ 的头像
𝗝𝗮𝗰𝗲 szn༒2 个月前

E no fit pass 30

FNXN🥷 的头像
FNXN🥷2 个月前

2000

Desire😎 的头像
Desire😎2 个月前

Guy no break oo

Small warrior(S-WAR) 的头像
Small warrior(S-WAR)2 个月前

How much will you pay me if I tell you?

19. 的头像
19.2 个月前

Will it fkn kill you to actually quote the owner ?? Instead you downloaded the video and posted for your own benefit. What's wrong with you pple ?

timz 的头像
timz2 个月前

Na back I dey look 🤣🤣

ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼 的头像
ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼2 个月前

He know fit pass 65.

MXNY 的头像
MXNY2 个月前

Warning ⚠️ Do not fight a stranger

Rossie🦋💫 的头像
Rossie🦋💫2 个月前

E no pass 20 sha

𝙎𝙋𝙞𝙘𝙘𝙔📌 的头像
𝙎𝙋𝙞𝙘𝙘𝙔📌2 个月前

1 which was the first one

LEGIT PUNTER ⚽️🏀🥎 的头像
LEGIT PUNTER ⚽️🏀🥎2 个月前

Hello 👋 Can we be mutuals? I follow back immediately.. 💯

JAGO 的头像
JAGO2 个月前

1 Dey work hard so I fit go Lagos

Olamide 的头像
Olamide2 个月前

From my calculation keh, you no sabi calculate yourself?

ËħŦ🦅❤️ 的头像
ËħŦ🦅❤️2 个月前

U no get eye and brain to calculate ur self fool 🤬

JOSH 的头像
JOSH2 个月前

Las Las na 2k dey him account

MORE❇️ 的头像
MORE❇️2 个月前

1,000,000.

相关视频