Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
FUJI out NOW!
52,095 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Lailo 🤭🤭🤭 I'm in love ❤️ 😍 #FUJI

Omo you finish work for this album, menh you put in the damn work menh, I feel dis is the best album this year

Fr now nobody dey hawk him market reach you @adekunleGOLD Baba sabi do him thing "E fun mi ni #fujitamin sachet Kan" won ni over doze o kin paayan

You need to go to Masoyinbo 😆😆😆

I know I don stream am

@SympLySimi , your Husband @adekunleGOLD Fuji album is an absolute inferno of brilliance,pure fire that ignites the soul! 🔥 It's a timeless masterpiece that's got me completely captivated by its wild, unstoppable energy. 👌❤️

Na this drugs I need for my mental health because omo 💔 I don taya

Egbon✊🏿❤️🤩.. I dey chop am steady.. you see where e dey #FUJI

Na everyday I dey use am as prescribed, sometimes I over use it gan 😩😂😂

@Topizyy A big question, can non yorubas enjoy this album? If you like no sing versatile music

@adekunleGOLD I don Dey get back pain since yesterday but it long gone immediately I took the Fuji dosage this morning😁You too try abeg🙌🏽 Big fish ni e ka ma pa ro

It’s already becoming a daily routine here now, don’t worry. @adekunleGOLD

Adekunle gold you self enter oshodi buy with the way you're slapping your back 🤣🤣🤣. I don dance to many people tire today, loveeeeee it 👌👌

This ègbòn doesn't know what he did for me with that FUJI album🥲

You too good big fish😍, your album is my happy pill 💊👌😘,

Big fish. Na joint pain I get oooo, and na only fuji fit do am osheyyyy

Na your daughter @imisioluwa668 tie the scarf for you Abi Daddy wa 😹😹😹!

Attack hits differently 😤

And I'm not even done with the album,,,na my neighbors I pity honestly, eti wan ma dii ni sha...

You go just know say AG love Simi dieee coz wth is that Believe song mannnnnn😭 It's so emotional

OAP go too fit you 😂❤️

Lmao 🤣🤣 seem simi Dey kitchen body just Dey sweet you

Gbewa🫴

Congratulations 🎊 🥳 But I feel BIG FISH should go to the masoyinbo show

Fujitamins 😂😂😂

4 keh Kuku kill me

Merin ti po ju o🥹 opa eyin ma increase 🥹

Don’t play Legit

Love it 😂❤️❤️❤️

😂😂😂 na herbal capsules abi supplement o

I don’t even understand Yoruba but this album has been on repeat, steady, for a week now 🔥🔥🔥 you sure did something with this one 🙌🏾🙌🏾

AG baby❤️

This man, abeg now 😂😂
