正在加载视频...

视频加载失败

FUJI XTRA Out NOW 🦈

350,832 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

﹆ 的头像
﹆4 个月前

this man just wants to promote his music and be at peace with his family he no get time respond to any beef 🚶🏾‍♂️😮‍💨

Sparkooo🦅🦀 的头像
Sparkooo🦅🦀4 个月前

Guyyy been years you Top chart last .. You still use seyi chase clout na only the one you troll first debut for chart .. We’re no more in 2017 ,if they are talking about music achievements in all aspects Top 5 they will mention Seyi Vibez in all before you ! Top 100 sef you fit no show You wey be say Top 100 most stream artiste ,albums ,song you no dey and since 2022 Seyi haven’t be excluded in that expect always ranked Top 4 or 1 stfu his bigger than you.🧏🏾‍♂️🧏🏾‍♂️🧏🏾‍♂️

U6e 🇺🇸 的头像
U6e 🇺🇸4 个月前

I love Fuji moto not Fuji

Richy KING 的头像
Richy KING4 个月前

Your Fuji na wack!

Tiana 🇵🇹💗 的头像
Tiana 🇵🇹💗4 个月前

@WEHIGHSANDLOWS If seyi say make i no listen to your music I no go play this song o

5 的头像
54 个月前

AG baby kuku come post the video, seyi oya kill yourself.

OLIVER🪖 的头像
OLIVER🪖4 个月前

We go stream ham paa! That swaagu mouth boy go tear acl

Richy KING 的头像
Richy KING4 个月前

U wan put leg? Make dem epp u cut am.

Abiodun 的头像
Abiodun4 个月前

@1eedriz A really unproblematic person you are. Anyways, give us more of the Fuji Jabs. If Seyi wants to do Fuji, he should be ready for Jabs. Fuji music is synonymous with rivalry. Barrister & Kollington did it. Osupa & Pasuma did.

Nazy 的头像
Nazy4 个月前

I love as u dey use that aboki dey promote ur album

IamJP 🪖 的头像
IamJP 🪖4 个月前

You better pass that boy joor 🤭🤭🤭🔥😂 We love your Fuji your Fuji no be Fuji moto

Sparkooo🦅🦀 的头像
Sparkooo🦅🦀4 个月前

@nbathug2804 A 3 mins apology for SEYI VIBEZ or we cancel you ! Your time starts now 🧏🏾‍♂️

Badboymustyy 的头像
Badboymustyy4 个月前

Omo this AG baby no send seyi vibe ooo, see how e still post the line wey they vex Seyi Vibe

Enioluwa .V.A💜🇧🇧 的头像
Enioluwa .V.A💜🇧🇧4 个月前

Pay no attention to the noise! Listen to good music. ! Fuji Xtra is here 💃🏾💃🏾💃🏾🥳🥳

Thestayanonymous 的头像
Thestayanonymous4 个月前

You are bigger than that small boy no reason am baba . AG for life jor . Biggest Fuji . 🔥😭

It Was A Good Day 的头像
It Was A Good Day4 个月前

Seyi Vibez call you big fooooollll Just give me go ahead to arrest am Elon has paid me yesterday. Skin full kpa 😹

Rugged Ram 的头像
Rugged Ram4 个月前

Your Fuji Xtra no fit ever be like Fuji Moto

Egovini 的头像
Egovini4 个月前

Omo what you did seyi no good ooh This song sweet Sha

A girl 的头像
A girl4 个月前

My Idolo, I too sabi you😂 You don fear say I go cancel you, never I love you pa

Laitunze 的头像
Laitunze4 个月前

See your life old fool 😂

Alhaji Dudu 1️⃣ 的头像
Alhaji Dudu 1️⃣4 个月前

Seyi vibez talk say your wife no sabi cook.

ICEE Of cali 🐦‍⬛🦀 的头像
ICEE Of cali 🐦‍⬛🦀4 个月前

Na you and ur papa go stream am!!! Fooo!!!!

Richy KING 的头像
Richy KING4 个月前

Any Fuji wey no be Fuji motto. Na Fuji-Ynash!😭🤣

Big Favorite ♱ 的头像
Big Favorite ♱4 个月前

seyi talk say you mid so i’m not listening 😒

Haykhay🍁 的头像
Haykhay🍁4 个月前

@Agbovictor20 @seyi_vibez AG Baby is now online. Repeat everything u tweeted in his absence

MaziEMP 的头像
MaziEMP4 个月前

@Judefagajr 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 na wah

A DE TUN JI 👑 的头像
A DE TUN JI 👑4 个月前

@iam_fadaka From the mouth of Seyi

chuksman 的头像
chuksman4 个月前

Rubbish, flop album, na all this rubbish u sit down when people dey sleep for night u say u dey studio dey Cook Na the outcome be this? I laugh u had I known is the last comment of a fool

Hormorboy 的头像
Hormorboy4 个月前

Check this out guys 🔥😎

Bee Jay👿💜🇵🇹 的头像
Bee Jay👿💜🇵🇹4 个月前

@MuqadamRicky This one no be Fuji moto

Adewale🇫🇷 的头像
Adewale🇫🇷4 个月前

Adekunle panda 😂

Sweet Abike 🦋 的头像
Sweet Abike 🦋4 个月前

Leave talk for who get am Make I go stream FUJI XTRA 💃💃

𝔸𝕕𝕖𝕪𝕖𝕞𝕚★ 的头像
𝔸𝕕𝕖𝕪𝕖𝕞𝕚★4 个月前

Na flop already

UNIQUE 🦅👨‍🏫📿❤️ 的头像
UNIQUE 🦅👨‍🏫📿❤️4 个月前

Enjoy ur free pr

相关视频