Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

FUJI out NOW!

52,095 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Aya Apara 🤭
Aya Apara 🤭11 месяцев назад

Lailo 🤭🤭🤭 I'm in love ❤️ 😍 #FUJI

Фото профиля Tunde Lawal | oliqe limited
Tunde Lawal | oliqe limited11 месяцев назад

Omo you finish work for this album, menh you put in the damn work menh, I feel dis is the best album this year

Фото профиля 𝐎𝐦𝐨𝐠𝐛𝐨𝐥𝐚𝐡𝐚𝐧 𝐀𝐥𝐚𝐝𝐞🎧🎙️🔊
𝐎𝐦𝐨𝐠𝐛𝐨𝐥𝐚𝐡𝐚𝐧 𝐀𝐥𝐚𝐝𝐞🎧🎙️🔊11 месяцев назад

Fr now nobody dey hawk him market reach you @adekunleGOLD Baba sabi do him thing "E fun mi ni #fujitamin sachet Kan" won ni over doze o kin paayan

Фото профиля Olowoshibi_meey02
Olowoshibi_meey0211 месяцев назад

You need to go to Masoyinbo 😆😆😆

Фото профиля Metro Naija
Metro Naija11 месяцев назад

I know I don stream am

Фото профиля KoReDe😎
KoReDe😎11 месяцев назад

@SympLySimi , your Husband @adekunleGOLD Fuji album is an absolute inferno of brilliance,pure fire that ignites the soul! 🔥 It's a timeless masterpiece that's got me completely captivated by its wild, unstoppable energy. 👌❤️

Фото профиля BIG KYLE⚕️
BIG KYLE⚕️11 месяцев назад

Na this drugs I need for my mental health because omo 💔 I don taya

Фото профиля OLASINNOVATION001
OLASINNOVATION00111 месяцев назад

Egbon✊🏿❤️🤩.. I dey chop am steady.. you see where e dey #FUJI

Фото профиля akintaro Johnson
akintaro Johnson11 месяцев назад

Na everyday I dey use am as prescribed, sometimes I over use it gan 😩😂😂

Фото профиля Still Chaos
Still Chaos11 месяцев назад

@Topizyy A big question, can non yorubas enjoy this album? If you like no sing versatile music

Фото профиля Goodness
Goodness11 месяцев назад

@adekunleGOLD I don Dey get back pain since yesterday but it long gone immediately I took the Fuji dosage this morning😁You too try abeg🙌🏽 Big fish ni e ka ma pa ro

Фото профиля Olawale 🦀♨️🦅👨‍✈️🦍
Olawale 🦀♨️🦅👨‍✈️🦍11 месяцев назад

It’s already becoming a daily routine here now, don’t worry. @adekunleGOLD

Фото профиля Kitchen At Ease (PBD/0237)
Kitchen At Ease (PBD/0237)11 месяцев назад

Adekunle gold you self enter oshodi buy with the way you're slapping your back 🤣🤣🤣. I don dance to many people tire today, loveeeeee it 👌👌

Фото профиля Phenomenal✍️
Phenomenal✍️11 месяцев назад

This ègbòn doesn't know what he did for me with that FUJI album🥲

Фото профиля Bolly Richh
Bolly Richh11 месяцев назад

You too good big fish😍, your album is my happy pill 💊👌😘,

Фото профиля maryann
maryann11 месяцев назад

Big fish. Na joint pain I get oooo, and na only fuji fit do am osheyyyy

Фото профиля Ashanti Blaqq
Ashanti Blaqq11 месяцев назад

Na your daughter @imisioluwa668 tie the scarf for you Abi Daddy wa 😹😹😹!

Фото профиля Temithecreator
Temithecreator11 месяцев назад

Attack hits differently 😤

Фото профиля Dapo
Dapo11 месяцев назад

And I'm not even done with the album,,,na my neighbors I pity honestly, eti wan ma dii ni sha...

Фото профиля Freeze the world ❄️🥶
Freeze the world ❄️🥶11 месяцев назад

You go just know say AG love Simi dieee coz wth is that Believe song mannnnnn😭 It's so emotional

Фото профиля TEMI 👑
TEMI 👑11 месяцев назад

OAP go too fit you 😂❤️

Фото профиля HORPEYHEMI
HORPEYHEMI11 месяцев назад

Lmao 🤣🤣 seem simi Dey kitchen body just Dey sweet you

Фото профиля Iyabode Adeyeye
Iyabode Adeyeye11 месяцев назад

Gbewa🫴

Фото профиля Honey
Honey11 месяцев назад

Congratulations 🎊 🥳 But I feel BIG FISH should go to the masoyinbo show

Фото профиля God's Apprentice𓃵 #ENDSARS
God's Apprentice𓃵 #ENDSARS11 месяцев назад

Fujitamins 😂😂😂

Фото профиля SAMMY
SAMMY11 месяцев назад

4 keh Kuku kill me

Фото профиля Omo Egun😌
Omo Egun😌11 месяцев назад

Merin ti po ju o🥹 opa eyin ma increase 🥹

Фото профиля Rx Trizzy Cool
Rx Trizzy Cool11 месяцев назад

Don’t play Legit

Фото профиля Olori
Olori11 месяцев назад

Love it 😂❤️❤️❤️

Фото профиля Alabi Damola(is Jagi)
Alabi Damola(is Jagi)11 месяцев назад

😂😂😂 na herbal capsules abi supplement o

Фото профиля Ejiro
Ejiro11 месяцев назад

I don’t even understand Yoruba but this album has been on repeat, steady, for a week now 🔥🔥🔥 you sure did something with this one 🙌🏾🙌🏾

Фото профиля seventyseven7
seventyseven711 месяцев назад

AG baby❤️

Фото профиля 𝒦𝓇𝒾𝓈𝓉𝑒𝑒 🌻
𝒦𝓇𝒾𝓈𝓉𝑒𝑒 🌻11 месяцев назад

This man, abeg now 😂😂

Похожие видео