Loading video...
Video Failed to Load
FUJI XTRA Out NOW ๐ฆ
34 Comments

this man just wants to promote his music and be at peace with his family he no get time respond to any beef ๐ถ๐พโโ๏ธ๐ฎโ๐จ

Guyyy been years you Top chart last .. You still use seyi chase clout na only the one you troll first debut for chart .. Weโre no more in 2017 ,if they are talking about music achievements in all aspects Top 5 they will mention Seyi Vibez in all before you ! Top 100 sef you fit no show You wey be say Top 100 most stream artiste ,albums ,song you no dey and since 2022 Seyi havenโt be excluded in that expect always ranked Top 4 or 1 stfu his bigger than you.๐ง๐พโโ๏ธ๐ง๐พโโ๏ธ๐ง๐พโโ๏ธ

I love Fuji moto not Fuji

Your Fuji na wack!

@WEHIGHSANDLOWS If seyi say make i no listen to your music I no go play this song o

AG baby kuku come post the video, seyi oya kill yourself.

We go stream ham paa! That swaagu mouth boy go tear acl

U wan put leg? Make dem epp u cut am.

@1eedriz A really unproblematic person you are. Anyways, give us more of the Fuji Jabs. If Seyi wants to do Fuji, he should be ready for Jabs. Fuji music is synonymous with rivalry. Barrister & Kollington did it. Osupa & Pasuma did.

I love as u dey use that aboki dey promote ur album

You better pass that boy joor ๐คญ๐คญ๐คญ๐ฅ๐ We love your Fuji your Fuji no be Fuji moto

@nbathug2804 A 3 mins apology for SEYI VIBEZ or we cancel you ! Your time starts now ๐ง๐พโโ๏ธ

Omo this AG baby no send seyi vibe ooo, see how e still post the line wey they vex Seyi Vibe

Pay no attention to the noise! Listen to good music. ! Fuji Xtra is here ๐๐พ๐๐พ๐๐พ๐ฅณ๐ฅณ

You are bigger than that small boy no reason am baba . AG for life jor . Biggest Fuji . ๐ฅ๐ญ

Seyi Vibez call you big fooooollll Just give me go ahead to arrest am Elon has paid me yesterday. Skin full kpa ๐น

Your Fuji Xtra no fit ever be like Fuji Moto

Omo what you did seyi no good ooh This song sweet Sha

My Idolo, I too sabi you๐ You don fear say I go cancel you, never I love you pa

See your life old fool ๐

Seyi vibez talk say your wife no sabi cook.

Na you and ur papa go stream am!!! Fooo!!!!

Any Fuji wey no be Fuji motto. Na Fuji-Ynash!๐ญ๐คฃ

seyi talk say you mid so iโm not listening ๐

@Agbovictor20 @seyi_vibez AG Baby is now online. Repeat everything u tweeted in his absence

@Judefagajr ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ na wah

@iam_fadaka From the mouth of Seyi

Rubbish, flop album, na all this rubbish u sit down when people dey sleep for night u say u dey studio dey Cook Na the outcome be this? I laugh u had I known is the last comment of a fool

Check this out guys ๐ฅ๐

@MuqadamRicky This one no be Fuji moto

Adekunle panda ๐

Leave talk for who get am Make I go stream FUJI XTRA ๐๐

Na flop already

Enjoy ur free pr
