Loading video...
Video Failed to Load
Funnybros and cheating 🤣🤣🤣!😭
127,668 views • 5 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

Dope. This guy don sabi do skit now.

Eh ehn now you are improving I literally laugh out loud after watching this 😂

My crush I to like her videos🤣

This guy na fooool😂 ee don allow pepper choke me 🤣💔

@JUULEJU95 If VDM set ringlight in your matter, just know say you own don be

Same glitch I was telling my babe, I knew something was wrong with airtel

Who go dey with you now 🤣

People Dan dey fear VDM pass Nigerian Police

VDM don set ring light for ur matter so therefore you are a gooner 😆

E don set 😂😂😂. Omo funnybros go far for this one oo😂😂😂😂

Best skit I’ve seen from you. Nice work 🤝

Dey with me na 😂

Funnybros is giving us bangers back to back

Na this glitch I dey explain give me wife ooo, but she no wan understand

Whats this girl's handle i too love her sparks 🤣

Make Portable come carry him real wife 😆 🤣 😂 😹

Walahi I too like this your content upgrade 😂

First time wey hin skit go make sense at last 😂

How u take dey bring people together for ur comedy needs to be studied

You get money to bribe Airtel and First bank, but woman dey feed you? How😂

@CEOSTARLIGHT1 LMAO!!! 🤯😂😂😂😂

Na VDM go settle the matter last last 😂🤦♂️

This girl na phyna cousin ? See same way she dey yap

I never expected that end part 🤣🤣🤣🤣

This wan enter bro rugged you

😂 top notch! Well done... Funny bro for a reason!

I love you bro ❤️😂😂😂😂😂

Omo the guy really put much effort for this skit aswear 💯

Who kon dey write your script? There is huge improvement. That person deserves a raise.

This guy work rate is next to none Many people might no like his style, but he has kept on going

Funny people everywhere

@emmyjustdey18 This is content 😂😂😂😂✅

I have to say it you levelled up,your videos on notifications now

You try for this one
