Loading video...
Video Failed to Load
Funnybros weds inside tractor 🤣🤣🤣
42,066 views • 7 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

@natu____01 This guy sabi pack people for skit

So na yam that idiot call periwinkle 💔😂 I don laugh scatter

How does he get these like minded people? 😂

Where funnybros dey pack all this people from 😅

Fuel is 10 naira keh!! E ku that thing??

This fake account 😂 Na meme oh 😂

And you never still complete the wedding after 3,333 days of trying 😭😭😭

Why all your skit dey always dey chaotic. 🤣🤣🤣🤣

But bro na everytime that guy they get something to sell ??

Somebody shout power…😂😂😂 you’ll drop that mic now 😂😭

Is that meme he's calling Meme?

Ice water 😭😭😭😭😭😭😭😭😭

😂guy abeg na

This man no go kee me guy I don laff go nod my grandma for mouth now 😂😆

He sabi use money for skits God bless u boss 🙌🏻🙌🏻

Na Men Men o😂

SO THAT THE WEEDING CAN BE TRACED DOWN

This man 😂😄 😂

@MSARTS159725 Me I go use trailer head

😅😅

Happy birthday

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Chaotic 🤣

My mood after watching 🫨🫨🫨🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This guy is underrated aswear🤣🤣🤣🤣

Thank God I watched... Joy na water

IMO

Omo that pastor na war oooo

Bro Nebud what???????..............

Chei God😂😂

Funny bros them swear for you

😂😂😂

That guy wey wan sell yam again 🤣😂 na werey full the comedy

What kind of schizophrenic Skit is this😂😂😂😂😂
