Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Funnybros and cheating 🤣🤣🤣!😭

127,934 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Oba Kidolee™
Oba Kidolee™5 месяцев назад

Dope. This guy don sabi do skit now.

Фото профиля OTH 👑 🇳🇬
OTH 👑 🇳🇬5 месяцев назад

Eh ehn now you are improving I literally laugh out loud after watching this 😂

Фото профиля Mctalkaktive
Mctalkaktive5 месяцев назад

My crush I to like her videos🤣

Фото профиля VHIKTRI❤️
VHIKTRI❤️5 месяцев назад

This guy na fooool😂 ee don allow pepper choke me 🤣💔

Фото профиля `KANLA💖🌸
`KANLA💖🌸5 месяцев назад

@JUULEJU95 If VDM set ringlight in your matter, just know say you own don be

Фото профиля #31
#315 месяцев назад

Same glitch I was telling my babe, I knew something was wrong with airtel

Фото профиля CO ⭐⭐⭐⭐ 🐐
CO ⭐⭐⭐⭐ 🐐5 месяцев назад

Who go dey with you now 🤣

Фото профиля Today's Bread from UK 💙❤️🇬🇧
Today's Bread from UK 💙❤️🇬🇧5 месяцев назад

People Dan dey fear VDM pass Nigerian Police

Фото профиля Hon Simmy💛
Hon Simmy💛5 месяцев назад

VDM don set ring light for ur matter so therefore you are a gooner 😆

Фото профиля Ose (SWIFT NAYTION)
Ose (SWIFT NAYTION)5 месяцев назад

E don set 😂😂😂. Omo funnybros go far for this one oo😂😂😂😂

Фото профиля Vhikthor
Vhikthor5 месяцев назад

Best skit I’ve seen from you. Nice work 🤝

Фото профиля Onye Gooment
Onye Gooment5 месяцев назад

Dey with me na 😂

Фото профиля Chukwuemeka Nwa Oraifite
Chukwuemeka Nwa Oraifite5 месяцев назад

Funnybros is giving us bangers back to back

Фото профиля Professional Happy Dude😎
Professional Happy Dude😎5 месяцев назад

Na this glitch I dey explain give me wife ooo, but she no wan understand

Фото профиля SEMAJ RETXED
SEMAJ RETXED5 месяцев назад

Whats this girl's handle i too love her sparks 🤣

Фото профиля Forsby
Forsby5 месяцев назад

Make Portable come carry him real wife 😆 🤣 😂 😹

Фото профиля Richard
Richard5 месяцев назад

Walahi I too like this your content upgrade 😂

Фото профиля OLUWAPALMER 🥶
OLUWAPALMER 🥶5 месяцев назад

First time wey hin skit go make sense at last 😂

Фото профиля SonOfMercy
SonOfMercy5 месяцев назад

How u take dey bring people together for ur comedy needs to be studied

Фото профиля Elder Statesman
Elder Statesman5 месяцев назад

You get money to bribe Airtel and First bank, but woman dey feed you? How😂

Фото профиля Omega X D 𝕏🤴🏽
Omega X D 𝕏🤴🏽5 месяцев назад

@CEOSTARLIGHT1 LMAO!!! 🤯😂😂😂😂

Фото профиля Oyin
Oyin5 месяцев назад

Na VDM go settle the matter last last 😂🤦‍♂️

Фото профиля YL™🛤️
YL™🛤️5 месяцев назад

This girl na phyna cousin ? See same way she dey yap

Фото профиля Babajide Agidi
Babajide Agidi5 месяцев назад

I never expected that end part 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Victor Brown
Victor Brown5 месяцев назад

This wan enter bro rugged you

Фото профиля Kollinx
Kollinx5 месяцев назад

😂 top notch! Well done... Funny bro for a reason!

Фото профиля Bigsam
Bigsam5 месяцев назад

I love you bro ❤️😂😂😂😂😂

Фото профиля cozyla
cozyla5 месяцев назад

Omo the guy really put much effort for this skit aswear 💯

Фото профиля Felix Okodugha
Felix Okodugha5 месяцев назад

Who kon dey write your script? There is huge improvement. That person deserves a raise.

Фото профиля TRUTH🎖️
TRUTH🎖️5 месяцев назад

This guy work rate is next to none Many people might no like his style, but he has kept on going

Фото профиля Master Prosper
Master Prosper5 месяцев назад

Funny people everywhere

Фото профиля Onoriode Victor ogaga
Onoriode Victor ogaga5 месяцев назад

@emmyjustdey18 This is content 😂😂😂😂✅

Фото профиля Izzmaverickemma
Izzmaverickemma5 месяцев назад

I have to say it you levelled up,your videos on notifications now

Фото профиля Alexander Eder
Alexander Eder5 месяцев назад

You try for this one

Похожие видео